Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Match made from heaven

69,295 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von IFE on the MIC 🇳🇬
IFE on the MIC 🇳🇬vor 2 Monaten

Perfume rice abi wetin I hear?

Profilbild von OFFLine__EYE
OFFLine__EYEvor 2 Monaten

If Girls dey 100 for Naija only 1½ dey like this 😂✅

Profilbild von The Brand New Czar🐐
The Brand New Czar🐐vor 2 Monaten

I like this kind level. She roll the fufu well to show say she don reach house. Guys no kill yourselves trying to impress.

Profilbild von THE _COMFORTER 🇬🇭🇳🇬
THE _COMFORTER 🇬🇭🇳🇬vor 2 Monaten

Go for women who like going to pepper soup sport instead of restaurants. U will love them 😁

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 2 Monaten

She Dey find your replacement for tinder

Profilbild von party Next Door#
party Next Door#vor 2 Monaten

This is so accurate we men dey always pressure ourselves Ontop girl when dey use to fufu

Profilbild von Stephen Nwachukwu🔥
Stephen Nwachukwu🔥vor 2 Monaten

When two people are open about their experiences, honest and desire true relationships not based on deceit and scam, their journey is always a match made from heaven.. Happiness & fulfillment is always their playground

Profilbild von 📿 Mecks' 🌼🌅🏔️🌴🌳✨✨
📿 Mecks' 🌼🌅🏔️🌴🌳✨✨vor 2 Monaten

Ehennn!! Na this one be who ready for relationship. 🤣

Profilbild von Lionking
Lionkingvor 2 Monaten

U naa too like copy copy sha..can’t you guys think of your own content

Profilbild von Douye Duke ( THE JOB SEEKER 🇳🇬 )
Douye Duke ( THE JOB SEEKER 🇳🇬 )vor 2 Monaten

This was literally my reality a few days back Omo ask APRIL lol 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von obinna jr 🌍
obinna jr 🌍vor 2 Monaten

If na me I go shout senior man 🤣

Profilbild von Dsgns by Ayọmidé 🫆
Dsgns by Ayọmidé 🫆vor 2 Monaten

Chris Hemsworth written all over this. Love the creativity

Profilbild von Oloye Semuel Mide
Oloye Semuel Midevor 2 Monaten

Na that chris hemsworth movie them run this thing from.

Profilbild von agho osa daniel
agho osa danielvor 2 Monaten

@Awesomecontent0 This made me laugh

Profilbild von Taiwo oladapo Oluremi
Taiwo oladapo Oluremivor 2 Monaten

Nah this kind gurl go suit me

Profilbild von мilекаи_🕯️🦦
мilекаи_🕯️🦦vor 2 Monaten

the way he went out of his way to plan the date😭😭👏🏽👏🏽

Profilbild von King Monney👑
King Monney👑vor 2 Monaten

If you meet your partner body go tell you ooo🤣🤣

Profilbild von edaoyab
edaoyabvor 2 Monaten

I remember that year for Funaab I carry this girl go Royal mandarin She say their food too cost say make we go chop for Orombos

Profilbild von Big Toks
Big Toksvor 2 Monaten

You gerit?

Profilbild von John Valentine Duru
John Valentine Duruvor 2 Monaten

Any girl that can throw fufu up like that is a spec...😂 😂

Profilbild von O. Johnson ☘️
O. Johnson ☘️vor 2 Monaten

This kind relationship will definitely end in marriage 😂

Profilbild von Ifesinachi
Ifesinachivor 2 Monaten

Wetin be perfume rice ?? 😂😂

Profilbild von Professional Happy Dude😎
Professional Happy Dude😎vor 2 Monaten

The way I laughed ehn This is content 😂

Profilbild von 𝘼𝙮𝙢𝙞𝙥✪
𝘼𝙮𝙢𝙞𝙥✪vor 2 Monaten

Lattafa rice

Profilbild von Ice
Icevor 2 Monaten

🤣🤣🤣

Profilbild von jayman
jaymanvor 2 Monaten

Na weytin i dey find be this. No need to form or hide for relationship

Profilbild von ADONIS KING KUFRE JOSEPH
ADONIS KING KUFRE JOSEPHvor 2 Monaten

Which one be perfume rice again 😂😂😂😂😂

Profilbild von yinka oduwole
yinka oduwolevor 2 Monaten

Beautiful

Profilbild von Bold & Bearded 👑
Bold & Bearded 👑vor 2 Monaten

Got this from a scene in the movie Crime 101

Profilbild von Uncle Jay
Uncle Jayvor 2 Monaten

😂😂

Profilbild von TraceTheTrench🐂🀄️
TraceTheTrench🐂🀄️vor 2 Monaten

Real matters 😊

Profilbild von SeyramMessi𓃵
SeyramMessi𓃵vor 2 Monaten

😹😹

Profilbild von Philip Bolton 🖤🦍
Philip Bolton 🖤🦍vor 2 Monaten

Naaa lieee 😂😂

Ähnliche Videos