Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Match Ready Galatasaray vs Barcelona
135,417 görüntüleme • 23 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Crazy atmosphere

Make dem no beat you 🤣🤣❤️

Omo wowwww Look how I'm smiling I'm happy for you @ultimate_kombo ❤️ Love him or hate him... KOMBO is rising

Im so happy for you men

May almighty God 🙏🙏🙏 bring you back safe and sound by his grace boss. Please 🙏🙏🙏 remember me your boy, may the favor of God continue to locate you sir

Soon I’ll be watching Barca matches live 🙏🏽

Them go play 0-0 so no celebration 😂

God abeg oo, see camera 📸

Vamoss ❤️💙

Baba dey there live Shit 🙂↔️🤣

Kombo na me seat down for your back so

Who tell u say u go celebrate before? You’re not getting a goal tonight

💯💯💯💯

Better support Osimehn o

Make sure you snap with hansi flick

Who hold this camera for you? 😂

@ultimate_kombo your camera quality nah top notch

Who go support clown?

No worry, if VO9 score, you gats celebrate o else me and you go enter the same trouser o 😁😁 Proudly 9ja o

Wow so happy 😁 for u watching live seeing lamine yamal and oshimen plays together

Osimhen to score

Kombo omo nah live you dey watch this one ooo

So yu mean you gonna watch it live

Kombo, over 3.5

Jesus Christ of pharao You Dey there live

Amazing atmosphere

I'm so happy for you sir 💯💯❤️

Hope you will be streaming the match?

Snap with yamal o

Enjoy yourself bro!!

Kombo e be like say, una go enter this match oO. Seems the match is not matching


