Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Matta alone na character ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

65,979 Aufrufe โ€ข vor 2 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Olajide
Olajidevor 2 Monaten

The werey be like toad ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bob Basty
Bob Bastyvor 2 Monaten

Pause Orin Yen Na ๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Profilbild von OLUWADAMILARE ๐Ÿฆ€๐Ÿช–
OLUWADAMILARE ๐Ÿฆ€๐Ÿช–vor 2 Monaten

Matta no dey lie

Profilbild von Bob Basty
Bob Bastyvor 2 Monaten

He no get time for that one ๐Ÿ˜‚

Profilbild von JADON AlumonDonia Ilu ibadan!!
JADON AlumonDonia Ilu ibadan!!vor 2 Monaten

Jo Blaq dey chop some kind drugs sha

Profilbild von แปŒlaอyแบนmiอ
แปŒlaอyแบนmiอvor 2 Monaten

Bruh this nigga just literally made me laugh ๐Ÿ˜‚ so tey mess comot for my yansh

Profilbild von PILOT โœˆ๏ธโค๏ธ๐Ÿ’™
PILOT โœˆ๏ธโค๏ธ๐Ÿ’™vor 2 Monaten

This Matta matter no b ordinary eye ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Otunba Fizo
Otunba Fizovor 2 Monaten

Na truth matta dey tell am ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sirhidson Hopeyemi
Sirhidson Hopeyemivor 2 Monaten

Zazu dem cousin

Profilbild von A UNIQUE CHELSEA FANโšฝ๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌโšฝ๏ธ
A UNIQUE CHELSEA FANโšฝ๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌโšฝ๏ธvor 2 Monaten

Matta na big warey๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von $ ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
$ ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Monaten

Matta don dey mad ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von OLUWADAMILARE ๐Ÿฆ€๐Ÿช–
OLUWADAMILARE ๐Ÿฆ€๐Ÿช–vor 2 Monaten

No be small one

Profilbild von ๏ฃฟ ๐‘บ๐‘จ๐‘ณ๐‘จ๐‘ฏ โžœ๐‡๐‘ˆ๐ท๐ผ๐‘เผ…โ˜ป๏ธŽ๐ฆ– โš ๏ธŽ๏ธŽ
๏ฃฟ ๐‘บ๐‘จ๐‘ณ๐‘จ๐‘ฏ โžœ๐‡๐‘ˆ๐ท๐ผ๐‘เผ…โ˜ป๏ธŽ๐ฆ– โš ๏ธŽ๏ธŽvor 2 Monaten

This matta matter don tire me ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ola ๐Ÿฅท
Ola ๐Ÿฅทvor 2 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lil๐Ÿ’šTop๐Ÿ
Lil๐Ÿ’šTop๐Ÿvor 2 Monaten

O tu le gba Grammy seh off me ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Damilolasystem
Damilolasystemvor 2 Monaten

Matta dey dance like almajiri ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 2 Monaten

lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ANTI CHELSEA&BARCA&MESSI
ANTI CHELSEA&BARCA&MESSIvor 2 Monaten

Matta ๐Ÿ˜น๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von James Pylum
James Pylumvor 2 Monaten

Dey talk say one person shenk you or one thing when una gather Dey cause we know una type, maybe matter xup with u and peller in future u go come here Dey talk nonsense say one thing,instead make you face on thing or go learn work joblaq with that your

Profilbild von Daisy Perez
Daisy Perezvor 2 Monaten

Heโ€™s actually right na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๅ‚าœๅ‚ๅ‡ ๅƒไน‡ ๐Ÿช–๐Ÿ–ค
ๅ‚าœๅ‚ๅ‡ ๅƒไน‡ ๐Ÿช–๐Ÿ–คvor 2 Monaten

๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜นmatta and Werey na 5&6๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von โค๏ธ & ๐Ÿ’ก
โค๏ธ & ๐Ÿ’กvor 2 Monaten

But reciept na Grammy nominated producer

Profilbild von Adebayo Sheriff
Adebayo Sheriffvor 2 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von AYO
AYOvor 2 Monaten

Grammy o gbagbakugba ๐Ÿ˜‚ Taloku ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Man.
Man.vor 2 Monaten

Baba say ta lo ku ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Dhikrulahi
Dhikrulahivor 2 Monaten

See his leg like toad leg๐Ÿฆต ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von ALVARO JNR
ALVARO JNRvor 2 Monaten

Why you no go like matta

Profilbild von Festular
Festularvor 2 Monaten

Matta nah werey

Profilbild von G,max
G,maxvor 2 Monaten

Ware everywhere

Profilbild von Yhormyth_Ltd
Yhormyth_Ltdvor 2 Monaten

Nah True Matta talk nah ๐Ÿ˜‚

Profilbild von HAMMED
HAMMEDvor 2 Monaten

Omoh, na to go TikTok go save that dancing sticker๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von CHARIS โญ๐ŸŒŸ๐ŸŒ’
CHARIS โญ๐ŸŒŸ๐ŸŒ’vor 2 Monaten

What's the title of the jam

Profilbild von BABBy
BABByvor 2 Monaten

I been thinking say na the new spider o

Profilbild von Amoszico
Amoszicovor 2 Monaten

This Matta na werey ๐Ÿ˜‚

Profilbild von @iam_cruisey
@iam_cruiseyvor 2 Monaten

Lowkey heโ€™s telling him the truths

Profilbild von DEMO๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
DEMO๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 2 Monaten

Rex cooked ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von BigRay
BigRayvor 2 Monaten

I swear Matta no lie. The song no fit reach anywhere Nah

Profilbild von DAMI
DAMIvor 2 Monaten

If Marta craze pass you your life don spoil be that ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos