Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Matta alone na character 😂😂
38 Yorum

The werey be like toad 😂

Pause Orin Yen Na 😂❤️

Matta no dey lie

He no get time for that one 😂

Jo Blaq dey chop some kind drugs sha

Bruh this nigga just literally made me laugh 😂 so tey mess comot for my yansh

This Matta matter no b ordinary eye 😂

Na truth matta dey tell am 😂

Zazu dem cousin

Matta na big warey😂😂😂😂

Matta don dey mad 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

No be small one

This matta matter don tire me 😂

😂😂😂

O tu le gba Grammy seh off me 😂

Matta dey dance like almajiri 🤣🤣

lol 😂

Matta 😹🤣🤣🤣

Dey talk say one person shenk you or one thing when una gather Dey cause we know una type, maybe matter xup with u and peller in future u go come here Dey talk nonsense say one thing,instead make you face on thing or go learn work joblaq with that your

He’s actually right na 😂😂😂😂

😹😹😹😹matta and Werey na 5&6😹😹😹

But reciept na Grammy nominated producer

😂😂😂

Grammy o gbagbakugba 😂 Taloku 😂

Baba say ta lo ku 😂😂😭

See his leg like toad leg🦵 🤣🤣🤣🤣

Why you no go like matta

Matta nah werey

Ware everywhere

Nah True Matta talk nah 😂

Omoh, na to go TikTok go save that dancing sticker😂😂😂😂

What's the title of the jam

I been thinking say na the new spider o

This Matta na werey 😂

Lowkey he’s telling him the truths

Rex cooked 🔥

I swear Matta no lie. The song no fit reach anywhere Nah

If Marta craze pass you your life don spoil be that 😂
