Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
matta and Seun pizzle m@d combinations ๐๐
93,711 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

This one nah Jacob and Isaac

Jacob & co kor na Sepeteri ago less than โฌ50 ๐๐๐

This Sandra benede just dey worwor dey go

Dey don collect mugu 10m

dat useless girl say nah she dey her papa mansion๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ ema sho oriburuku

U Dey your papa mansion but heโs in his own mansion โpriorities โ

Jacob & Co 10m keh?

That watch is called sabr, and is less than 50 pounds on amazon, hence less than 100k

Casino ko Las Vegas ni ๐

Werey say are you not a bagger like us ๐๐

Reef 33 600k keh ๐ perfume 120k Hoeloshi

Chidinma na Gold digger Aswear, fear the loyalty of a poor human.

REEF 33 is ยฃ40โฆ why saying 600,000 naira ๐คฃ

They're living the best of their lives at the moment

Jacob & Co 10M ? ๐ Seiko self get 10M watch ๐

The things wey dem day sell 20 k for Ekiti

๐๐๐๐๐๐

Olodo

Na pizzle dey enjoy pass for that black app with matta gist everynow and then

Jacob and co bibo ๐ ๐ jamiu and kodijah lele yiooooo ๐ง

Cassino 4.5m๐ญ

Sabr na im be Joseph and co ๐

These combinations dey k!Ll me

Esau and Co

The perfume is just ยฃ30 only. Very cheap things. Pls guys donโt believe what you see online ooh

Werey Dey call timbolo Alexander McQueen

Cassino indeed

All this watch combine no reach 1m

Jacob and co โ รjรจbรบ watch โ

Lol ๐ tell me one country more entertaining than my country

Werey use 10m buy fake watch dey call am Jacob and Co.

Na Abraham n Joseph Casio ๐๐๐

Smiling

Sabr watch -12k on Temu
