Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Matta has been arrested this afternoon after coming back from Jumat He has been accused of being a bully lately but the reason for the arrest still remains unknown for now
403,360 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Update on matter arrest

@NextNigeriaPre Which kind cloth the police sef come wear like this😂😂😂

Disadvantage of staying far away from people. If na Town the guy dey stay crowd would have gathered and prevented the arrest because no arrest warrant or invitation. That place he built house is isolated. Matta 😂😂🤣

You fit get AMG Make them con arrest you with korope

This one na acting joor,why police go wear like this mumu people

Police no fit dress like this without warrant come arrest me sha

Na content jareee but the acting is too poor , like beginners SMDH well shaaa na 9ja

Police is that how to wear bulletproof vest 😂 😂 😂 this is content without no director

Which kind police b this u dey while dem no fit catch rat like that self

Omo Ilorin people.. na so dem dey do.. small thing dem go don call police con carry u 😂

Police Dey wear jacket on top native?🤣😂

Police wey dress like terrorists. This has to be content. No warrant of arrest. They just showed him their ID and he followed them. 🤦... Matta Lawyer go chop better when case reach court. Sue the lady and the Police.

E be like content to me ooo …how you go follow police without warrant just ID and not even their vehicle…hmmm

As I don see nose mask 😂😂🤣

Firstly his right were not stated before he was arrested , secondly you don't expect to show up without warrant & expect me to go with you , without prior invitation 🤧.

Everything nah content in this country.

Abeg na bullet proof vest dem wear so🤣

So with all these shoe Matta no fit match them 😭😅

All na scripted

Police Dey wear senator

naija police dey go from jumat go arrest person abi which kind dressing be this. this my country sef don taya me 😂

the way everyone suddenly remembers his past beefs now that hes in cuffs but nobody said a word when he was walking around like that all week

See the werey boot 👢

If na tiktok i dey atm, With this same post the CS will be a different vibe from this one

Na acting be this na

Me I go follow police that put on these type of cloth, we go fight Allah

He talks too much for real

NPF stupid set of people

Na skit be dis. Why he wear boot for native? Why police wear party clothes come arrest person? Why the idiot for background dey make noise? Na she I for arrest of I dey there of make person slap am make she shut up

Movie director is a big fool Skit is zero view

Which kin content be this 😃😃 Expensive content 😃😃

Wetin officer wear so 🤣🤣🤣

Poor acting

Police Dey wear slippers go arrest … 🤣🤣🤣
Похожие видео
The real reason for Andrew Tates arrest has been revealed
GG33News
19,018 просмотров • 2 месяцев назад
Sensitive content
🚨 UK - Poco Lee has been arrested in the UK after being accused of spiking a woman’s drink and gRaping her. Considering Ekweremadu’s recent arrest, the strict laws of the UK suggest that the British authorities may not be lenient in this case.
𝗗𝗲𝘅
1,703,232 просмотров • 1 месяц назад

