Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Matters arising
93,032 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 18

Even for your house, your guy go still shout Goal.

What happened to your house? 😒

This is what we do to anyone that uses the app to check scores. No long thing, light am.

I dey enter with my headphone I hate guys like that eh

Nah old people full the place now

It has already taking the fun of viewing centres

Viewing centre and where they sell newspaper, where do they argue more?

Na d mouth odor dey tire me .. one Werey wey never brush for like 3 days go just shout goal 😭

It can stop. Nobody shouts GOAL where I watch football. If you try am, na like hundred slaps go meet you for head.

Bro, the thing is annoying. I enjoy football when I watch with people but this culture has spoilt it.

This thing can be really annoying for real. They spoilt the viewing center because of this nonsense

I can’t remember the last time i go watch ball for viewing center, na 2005 to 2010 i enjoy viewing center pass I think

Imagine only you watching ball alone in your house, only you dey shout goal... Dem don use borrowing life wound una

I hate viewing center more than you, the kind of football fans you meet there are so annoying

I use am get issue with someone I stopped going to viewing center BCOS I cannot tolerate alot of thi

Na serious matter oooo

People still go to viewing centres 🤔

So true bro na why I just Dey stream am for phone
Похожие видео
Shatta Wale Performs at Vybz Kartel's Concert + Matters Arising 🔥🔥
KSS
51,810 просмотров • 1 год назад
