Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨Mavo Performing in Capetown 🇿🇦🤩
143,499 Aufrufe • vor 27 Tagen •via X (Twitter)
28 Kommentare

this guy na olodo true talk🤣🤣

Who call my name

Mavo don fall off joor. We no they like or comment hes posts again if you notice, I too love twitter people. View and pass lets see if he can still be proud and rude without fans

Mavo on this sound would be fire ! 🔥 44rymes - 30

Wizkid just dey inspire this guy.. wow 🤩😅

Omo this guy Kilomene joor🤣

Afro-fl0p artist don settle for less with club shows ... gbavo is already in his No-Hit Era... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

But he did Jos 1timeVIEW😭💔

The worst artist to ever come out of naija

Dis nigga no go kill himself GenZ Micheal jasin

Watin be this?😭

Abeg make una no put me for talk😂😂😂

wetin be this ???

Baba just dey gbadun

The guy ugly die 😆

Them suppose do xeno for this dude too

This boy self

He should go back to uni. E get why. Dr done day dance like gele😅😂

This boy get mind o, South Africa? Dem no dae pursue foreigners again!?

Kilomene

Nice performance

Which Kain joke be this 😂😂😂

Hmm

Seyi for Life

Kilomene lol

Bobo just too sabi this P thing lol. Kelomene!

No be who 30bingo cancel be this

Omo this egbon done finally mad
