Loading video...
Video Failed to Load
May go bless whoever discover this combo
86,936 views โข 23 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Till ur heart stops beating while nacking then you go know e nor really worth m๐

No matter what concoction youโre drinking, once milk ๐ฅ gets into it, it can confuse your stomach, slows down digestion, and leave you experiencing an indirect stomach upset. Which in turn, makes it look like u r having a delayed release.

@grok whatโs the health benefit

until one person kpia others will not learn for toto wey finger dey knack

I don try am, e no dey work

Work for what exactly

I go lie for youuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu๐

Make Una pity una kidney โฆckd dey cry for here

Onions fuck shit I will just throw up

@grook what is the health benefits of this combo

Guy the combo never complete without lime water Omo after one hour my G wagon still dey up

No be onion be this?

You don't eat it

What is this kwanu?

Person no go put water

Waiting una day chop for this life just to knack. Ahhh

Without milk self na ๐ฏ

make I try am.

What does it do?๐ค

The other day, Bread & Okro soup. Other day, Fufu 'Fewfew' & Monster. Another Fufu 'Fewfew' & Cocacola. Now Onions, Groundnut & powder milk, which combo is that? What does it work for? My Naija people, they are good in inventing tins...I hail ooo

Hmm

Gullible idiots. At the end of the day, he no go do pass 2 minutes.

Omo

All this to pound somebody daughter after una go say you no want born girl una dey always fear return match abi ๐๏ธ

All just to knack a babe ?? Come on he no really go far laidat

Add small salt ๐ง

Make Una say congratulations to me e no easy oo

All this sexual innuendo. Must everything be about sex?

Nothing we never see to impress these girls oooo

Oga nothing come out

I tried it and make inside coffin. Is that the result?

@aproko_doctor

Like say knacking na achievement. No achievement at all.

I don't think I can meet up again o

Tested and trusted abeg make Una no kill Una self with all those stupid drinks dis is the best recipe you need,if you come in one hour call me a goat
