Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Maybe joining Nollywood will be my new hustle 😭

124,688 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 21

Фото профиля 𝕄𝕠𝕙.
𝕄𝕠𝕙.4 дней назад

When you de join lmk abeg🙏🙏

Фото профиля Everglades Monkey
Everglades Monkey4 дней назад

God go punish this girl for me. That guy eye see wetin no good for her hand.

Фото профиля Jags Of The East🦅
Jags Of The East🦅4 дней назад

Na person wife them dey touch like this? Saga almost kiss her

Фото профиля 乄𖤐NSTAYTRILL
乄𖤐NSTAYTRILL4 дней назад

3 some

Фото профиля EASYWORLD
EASYWORLD4 дней назад

You're too short for Nollywood or maybe you'll be assigned as gate keeper

Фото профиля 𝕋𝔼𝕄𝕀𝕋𝕆ℙ𝔼𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸
𝕋𝔼𝕄𝕀𝕋𝕆ℙ𝔼𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸4 дней назад

Take your camera with you

Фото профиля zion
zion4 дней назад

Bam bam na for the streets

Фото профиля OLADIPUPO
OLADIPUPO4 дней назад

With ur big belle

Фото профиля ADETONA ADEYEMI🌄💥🤡
ADETONA ADEYEMI🌄💥🤡4 дней назад

You wey you short 😂

Фото профиля CHRISTIANDHOIR😎
CHRISTIANDHOIR😎4 дней назад

Bambam

Фото профиля UY SCUTI 🕷🕸🦅
UY SCUTI 🕷🕸🦅4 дней назад

Na police role go fit you eje

Фото профиля Katchi Boy
Katchi Boy4 дней назад

Omo obo dey sing ooo

Фото профиля Lynn💎
Lynn💎4 дней назад

ngl I tried acting once and got told my "serious face" looked like I was just hungry 😭 but hey, you never know till you audition

Фото профиля YEMI MY L❤️VA
YEMI MY L❤️VA4 дней назад

Na small remain Saga nearly kiss her

Фото профиля Lekinzino
Lekinzino4 дней назад

Lols You way no fine Come still near ground 🤣

Фото профиля FLYTALKSUNITED🎙️
FLYTALKSUNITED🎙️4 дней назад

How do people who marry these women cope?

Фото профиля JJ
JJ4 дней назад

Bros, na dwarf role dem go give you o...😅

Фото профиля Lone Wolf 🐺
Lone Wolf 🐺4 дней назад

Na gateman role dem go dey give you act

Фото профиля Funmi Mane
Funmi Mane4 дней назад

Na teddy A wife dem dey do like this 🤦🏾wahala

Фото профиля @Football IQ
@Football IQ4 дней назад

Omo …. Man Dey try ooo

Фото профиля 💚💚 SIMPLYUNIQUE🍏🍏
💚💚 SIMPLYUNIQUE🍏🍏4 дней назад

🤣🤣😂😂

Похожие видео