Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
maybe nah glitch.
10,924,014 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

the game is gone bro

gone.

your babe don post man😂😂😂😂😂

😭💔

😭

@Iamsamjnoni Women btw! She fit still defend herself

This one na okd format naw. People still dey view status?

they gave who a banger?😳

be careful

Make he try update him app😭

Alot dy happen to lover boy

She’ll still say it’s your WhatsApp that has issues

So you think say ur babe no de cheat 😂😂

😂

real.

Kai Kai Kai 😂

😂

the day this thing happen to me the girl no know say i dey use two whatsapp she first farm aura first nah like 3 days later i just drop snippet for am omo explanation just full ground from the girl nah that day i no trust that gender

If woman still dey hide her bf face for status She Dey cheat Una dey stress una self with these girls😂😂

Your guys go first laugh you 😭😭

maybe the first phone is not eligible

Me wey get two Whatsapp & de bitch no know say I de use de other one monitor her

Now she showing tou what is cashout 😇😂

Everywhere go just blur

Your babe don odumodu you

they don chase am comot house💔

Una go just dey make person trust issues high everyday 🤣🤣

Everywhere go first pause 😂😂

What’s going on here?

No glitch, no too reason am.

Country dey spoil go,una dey do relationship?

I mount 🤲

It’s obviously a glitch, WhatsApp has been running mad of late

Na glitch na bro 😂😂

i guess you are her side guy😂

Maybe it's really a glitch 😂

The network isn’t working properly with the first phone, I think it needs a WiFi connection 🙂↔️

Soulmate don post her real baby😂 Truth is realizing that she's not yours but just your turn is another form of maturity. Some women be like swimming pool, swim and leave for others to swim too. I just pity your papa if you carry woman for head
Похожие видео
Sensitive content
Glitch N Ride(A) LEGGENDARY AWESOME BATTLE DJSTN VS HIWA .パインアメ Glitch N Ride(A) Glitch N Ride(A)
DJSTN
121,694 просмотров • 1 год назад
