Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
MAZZA 16/10 ⛷️
147,618 просмотров • 8 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Wetin be that smell? Na mint Them no see me Na tint I dey on things and things.. Fawwwkkkkkk!!!!!

The new sound you discovered 😮💨😮💨

This is the BLAQ we know!!

Jesus emeka don sell his soul to Music or nothing from Chanel to big performer , and Ikebe 3000 now mazza emeka speak 🗣️ wetin you don turn to

No more Asake abeg.... Show them what you can do

Blaqbonez >>> Odumodublvck 🥶

“Blaq Dey rewarm beats una” Mazza Joor💥🔊🔥

Unbelievers go believe on Friday seh

I talk am say that one u drop yesterday nah prank 😭😭 I'm there jorrr. !!!!!

Guy you no gree o, be like you enter village renew your soap, na why odumo deh vex😅

4th prime I Dey on things and things

What’s that smell na mint.. Friday yen 😭😭.. my meat don hard

She asks why I be so cold..You no sabi cole palmer??😭

This one go sweet pas big performer

The versatility of this guy is crazy.

dem no see me na tint.

Nothing like overfeeding for here gbewa ASAP Emeka.

You Dan to over feed us oh Weetin you wan buy !

Damn this nigga has a loan to pay 🔥

Get in jhoorrrrrrrrr 🔥🥶

Calm down na

Blaq

Versatility dey wound person

@tavesgurl4life_ Omo you don buss my head

youre better jor

Haha 😂Iwo shey ya werey bayii

and I dey jam blaq as i pop into this video

@morinn___ Jam!!!!

@MrContent__ You come over dey good, well you’ve always functioned better with beef✌️

@iamdcvector Everlasting Taker!

This guy house rent is due !!!

Back to back

Nomadidi 🔥

