Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Mbappe JUVENTUS
21,787 görüntüleme • 21 gün önce •via X (Twitter)
20 Yorum

Get sense na this poolish man 😂😂

That’s not Mbappe’s page. Make una dey get fact right biko

Killian.Mbappe na Mbappe 🤣🤣🤣

Which mbappe be this one? Na Temu own? 😂😂😂

You forget Kvicha Kvarashkelia

Lie go kpia u all.

Because he’s the Goat 🐐 The all love him

Hey @grok did mbappe post it

E no post anything una too lie

Bro that’s not mbape real Ig account oooo

See your lying face like 💩

You be fool oo when you take see the post

You be mumu this be Mbappe en page fool

Oga scammer u don lie again ooooo😂😂😂

I think @MarceloM12

@grok true

Why u no put me ?

See how your face look like thief and you’re here lying 🤥 😂

Egbon you go just dey make them abuse you, both name no correct 😭 you sha dey do anything for impression 🤣

Bro kavaraskella 😭😭
