Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mbappe missed the penalty
62,476 Aufrufe • vor 22 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

Real Madrid are thieves!!! Stealing stealing upon stealing

And Madrid fans are comparing him to Raphinha Funny people 😂😂

What a day…😂😂😂

€140M 😭😭😭

Mbappe na werey 😂😂😂

𝐏𝐥𝐚𝐲𝐞𝐫𝐬 𝐢𝐧 𝐭𝐡𝐞 𝐛𝐨𝐱....?? 𝐓𝐡𝐞 𝐩𝐥𝐚𝐲𝐞𝐫 𝐭𝐡𝐚𝐭 𝐜𝐥𝐞𝐚𝐫 𝐭𝐡𝐞 𝐛𝐚𝐥𝐥 𝐰𝐚𝐬 𝐢𝐧 𝐭𝐡𝐞 𝐛𝐨𝐱 𝐛𝐞𝐟𝐨𝐫𝐞 𝐭𝐡𝐞 𝐏𝐤 𝐰𝐚𝐬 𝐭𝐚𝐤𝐞𝐧.

@kombo you predicted that Betis was going to surprise Madrid fans in today's game and it happened

Na so me sef dey talk oo. Make dem no try am oo, his feet was on the line

E no go better for MOURINHO, VINI and especially MBAPPE 🤦♂️ And all the MANU FANS wey dey support Madrid 🙄

Spoon Madrid no go see collect this season deh as dem denial me night food

E go tough everybody 😂 Barcelona own dey come

Get in joor Tan Madueke go explain today 😂

You know say Madrid will lose buh you carry dem to win for game definitely you intentionally make us lose @ultimate_kombo eno good ooo😪💔

This video have been saved cuz e go touch every body including Barcelona. You all can see how this clown is behaving on match day 4 🤣😂😂😂😂😂🤣

Kombo won kill Mbappe today 😂😂

004 😂

Real Betis Goal

Hmmmmmmmmmm💔💔💔

Low-key your game cut, so E no fit pain me

Anybody can miss a penalty but e no go better for real Madrid for tearing my investment slip this night.

Haaland is a better penalty taker.

I'm really happy for seeing them losing this game like this

Cooked them stupidity full there, they can't even convert one goal

Fuck up 😪😂

No forget psg ooo That ferran Torres way forward and quality players😂😂

If no be Madrid how I for chop 😹😹

Madrid keh

You wear glasses dey lie🤣 all till the day e go happen to Barcelona 👍😂😂

Not today General Mbappe 😂

Kombo go finish Madrid this night chai


