Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
"Mbeumo is better than Saka."
66,213 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
8 Yorum

K!ds talk. Saka start for England and Mbeumo won’t even start for Scotland and not to talk of England.

"wetin you don win " omo e no easy for arsenal fans o 😂😂😂

Europa league is not a trophy.. Dem ask Arsenal wetin him win... Case closed

Arsenal fans nor get Wetin dem go fit tey argue na Barca and Real Madrid u carry come England, use ur club tey argue delusional fans, how many trophies you don carry since Arsene wenger leave Arsenal, I fit count how many trophies man United carry since Alex Ferguson leave

Man Utd fans are very delusional 🤣

Everybody don dey carry mic, even those from Yabaleft psych ward

Abeg make dem off two of dem mic dem just Dey shout dey pour spit for mic Dey talk nonsense. I’m an Arsenal fan but saying Mbeumo is a nobody is nonsense, he has been consistently good in the EPL for many years and has only gotten better each season leading to his most recent one. Considering he plays for Brighton his numbers last season are very impressive. That being said, the United fan too is saying nonsense claiming Mbeumo is better than Saka. He could’ve said he had a better season and no one would argue but you’d also have to remember Saka was producing very good of not better numbers until he got injured and he missed a huge chunk of the season.

Saka better pass him
Benzer Videolar
Sensitive content
LW Saka is better than LW Cunha and Joao Pedro😭😭😭
Sass🏴
12,725 görüntüleme • 8 ay önce


