Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

32,244 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 30

Фото профиля Giant
Giant1 месяц назад

See how agbero oga fine and fresh and him boys for oshodi and mile 2 dey look like wolves

Фото профиля El Chapo 🚀👾
El Chapo 🚀👾1 месяц назад

As he entered the country and he didn’t see thugs around the streets, Shey he no like am?

Фото профиля Láyí No Sabi
Láyí No Sabi1 месяц назад

See as environment calm, make I no die for Ijora 😭

Фото профиля Onwardkenny
Onwardkenny1 месяц назад

MC no dey sleep on am but the last man too get swag, see nah 😂

Фото профиля TaylorGang🔴
TaylorGang🔴1 месяц назад

Make one American just interview mc, I wan see something first

Фото профиля Alàgbà Jossyhard™
Alàgbà Jossyhard™1 месяц назад

ROI for thuggery in this part of the world is crazy

Фото профиля Eniafe
Eniafe1 месяц назад

Chai Be like NURTW done better pass NYSC

Фото профиля Freedom
Freedom1 месяц назад

See people wey dy spoil Nigeria

Фото профиля Bᵣₒ!!!🟦
Bᵣₒ!!!🟦1 месяц назад

Men wey get money.

Фото профиля Joel College
Joel College1 месяц назад

I will be in the comment section...

Фото профиля 🎴🧧
🎴🧧1 месяц назад

Yeah cos he has the money and illegal connection

Фото профиля Tunde
Tunde1 месяц назад

What's the occupation of this guy self ?

Фото профиля MSB GOLD
MSB GOLD1 месяц назад

While those wea dea gather money for him dey under bridge

Фото профиля Archie
Archie1 месяц назад

Grown-up men still dey wear skinny trousers in this age?

Фото профиля OPEYEMI
OPEYEMI1 месяц назад

Money solves everything

Фото профиля Blaqk
Blaqk1 месяц назад

Where are those people deh see money, going abroad con be like going Lagos to Ibadan for them

Фото профиля The Millennial
The Millennial1 месяц назад

Agbero sef dey make am 💔

Фото профиля LIAR 💋
LIAR 💋1 месяц назад

Social media pressure 😂

Фото профиля Theo🐐
Theo🐐1 месяц назад

So thvg life done de finally pay ?

Фото профиля starkid💫
starkid💫1 месяц назад

Omo 🤦🏾‍♂️ thuggery ✅ Education ❌

Фото профиля Tony_Whillz
Tony_Whillz1 месяц назад

But in lagos he would be leaving thug life cos it’s governed by agberos mtchewww

Фото профиля WhoGoesYou
WhoGoesYou1 месяц назад

So this man no get complete leg. 🤦🏻‍♂️

Фото профиля Oluwatimileyin ✦ Brand Designer
Oluwatimileyin ✦ Brand Designer1 месяц назад

Trump no see this one deny 😂😂

Фото профиля Goddess Harmonyy
Goddess Harmonyy1 месяц назад

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

Фото профиля Mr Jasper 🇳🇬
Mr Jasper 🇳🇬1 месяц назад

So US is still giving Visa to Nigerians abi he has green card? Omo just get money for this life.

Фото профиля Donsyl
Donsyl1 месяц назад

Money man.

Фото профиля Opportunities
Opportunities1 месяц назад

That is the same person Obi's followers called illiterate

Фото профиля Timmy
Timmy1 месяц назад

Thug life don dey pay

Фото профиля O L A
O L A1 месяц назад

We don’t care! If e likes, he should go to Mars

Фото профиля omomoradeyor
omomoradeyor1 месяц назад

Make Una dey shout say he can’t speak English dey go

Похожие видео