Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸
32,244 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
30 Kommentare

See how agbero oga fine and fresh and him boys for oshodi and mile 2 dey look like wolves

As he entered the country and he didn’t see thugs around the streets, Shey he no like am?

See as environment calm, make I no die for Ijora 😭

MC no dey sleep on am but the last man too get swag, see nah 😂

Make one American just interview mc, I wan see something first

ROI for thuggery in this part of the world is crazy

Chai Be like NURTW done better pass NYSC

See people wey dy spoil Nigeria

Men wey get money.

I will be in the comment section...

Yeah cos he has the money and illegal connection

What's the occupation of this guy self ?

While those wea dea gather money for him dey under bridge

Grown-up men still dey wear skinny trousers in this age?

Money solves everything

Where are those people deh see money, going abroad con be like going Lagos to Ibadan for them

Agbero sef dey make am 💔

Social media pressure 😂

So thvg life done de finally pay ?

Omo 🤦🏾♂️ thuggery ✅ Education ❌

But in lagos he would be leaving thug life cos it’s governed by agberos mtchewww

So this man no get complete leg. 🤦🏻♂️

Trump no see this one deny 😂😂

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

So US is still giving Visa to Nigerians abi he has green card? Omo just get money for this life.

Money man.

That is the same person Obi's followers called illiterate

Thug life don dey pay

We don’t care! If e likes, he should go to Mars

Make Una dey shout say he can’t speak English dey go
Ähnliche Videos
Sensitive content
⚠️ USA 🇺🇸 TRANSGENDER PERSON ASSAULTED IN BALTIMORE 😳🏳️⚧️ [more at 🔥]
GoreCenter.com
83,969 Aufrufe • vor 2 Jahren
