Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

32,244 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

30 Yorum

Giant profil fotoğrafı
Giant1 ay önce

See how agbero oga fine and fresh and him boys for oshodi and mile 2 dey look like wolves

El Chapo 🚀👾 profil fotoğrafı
El Chapo 🚀👾1 ay önce

As he entered the country and he didn’t see thugs around the streets, Shey he no like am?

Láyí No Sabi profil fotoğrafı
Láyí No Sabi1 ay önce

See as environment calm, make I no die for Ijora 😭

Onwardkenny profil fotoğrafı
Onwardkenny1 ay önce

MC no dey sleep on am but the last man too get swag, see nah 😂

TaylorGang🔴 profil fotoğrafı
TaylorGang🔴1 ay önce

Make one American just interview mc, I wan see something first

Alàgbà Jossyhard™ profil fotoğrafı
Alàgbà Jossyhard™1 ay önce

ROI for thuggery in this part of the world is crazy

Eniafe profil fotoğrafı
Eniafe1 ay önce

Chai Be like NURTW done better pass NYSC

Freedom profil fotoğrafı
Freedom1 ay önce

See people wey dy spoil Nigeria

Bᵣₒ!!!🟦 profil fotoğrafı
Bᵣₒ!!!🟦1 ay önce

Men wey get money.

Joel College profil fotoğrafı
Joel College1 ay önce

I will be in the comment section...

🎴🧧 profil fotoğrafı
🎴🧧1 ay önce

Yeah cos he has the money and illegal connection

Tunde profil fotoğrafı
Tunde1 ay önce

What's the occupation of this guy self ?

MSB GOLD profil fotoğrafı
MSB GOLD1 ay önce

While those wea dea gather money for him dey under bridge

Archie profil fotoğrafı
Archie1 ay önce

Grown-up men still dey wear skinny trousers in this age?

OPEYEMI profil fotoğrafı
OPEYEMI1 ay önce

Money solves everything

Blaqk profil fotoğrafı
Blaqk1 ay önce

Where are those people deh see money, going abroad con be like going Lagos to Ibadan for them

The Millennial profil fotoğrafı
The Millennial1 ay önce

Agbero sef dey make am 💔

LIAR 💋 profil fotoğrafı
LIAR 💋1 ay önce

Social media pressure 😂

Theo🐐 profil fotoğrafı
Theo🐐1 ay önce

So thvg life done de finally pay ?

starkid💫 profil fotoğrafı
starkid💫1 ay önce

Omo 🤦🏾‍♂️ thuggery ✅ Education ❌

Tony_Whillz profil fotoğrafı
Tony_Whillz1 ay önce

But in lagos he would be leaving thug life cos it’s governed by agberos mtchewww

WhoGoesYou profil fotoğrafı
WhoGoesYou1 ay önce

So this man no get complete leg. 🤦🏻‍♂️

Oluwatimileyin ✦ Brand Designer profil fotoğrafı
Oluwatimileyin ✦ Brand Designer1 ay önce

Trump no see this one deny 😂😂

Goddess Harmonyy profil fotoğrafı
Goddess Harmonyy1 ay önce

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

Mr Jasper 🇳🇬 profil fotoğrafı
Mr Jasper 🇳🇬1 ay önce

So US is still giving Visa to Nigerians abi he has green card? Omo just get money for this life.

Donsyl profil fotoğrafı
Donsyl1 ay önce

Money man.

Opportunities profil fotoğrafı
Opportunities1 ay önce

That is the same person Obi's followers called illiterate

Timmy profil fotoğrafı
Timmy1 ay önce

Thug life don dey pay

O L A profil fotoğrafı
O L A1 ay önce

We don’t care! If e likes, he should go to Mars

omomoradeyor profil fotoğrafı
omomoradeyor1 ay önce

Make Una dey shout say he can’t speak English dey go

Benzer Videolar