正在加载视频...

视频加载失败

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

32,244 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

30 条评论

Giant 的头像
Giant1 个月前

See how agbero oga fine and fresh and him boys for oshodi and mile 2 dey look like wolves

El Chapo 🚀👾 的头像
El Chapo 🚀👾1 个月前

As he entered the country and he didn’t see thugs around the streets, Shey he no like am?

Láyí No Sabi 的头像
Láyí No Sabi1 个月前

See as environment calm, make I no die for Ijora 😭

Onwardkenny 的头像
Onwardkenny1 个月前

MC no dey sleep on am but the last man too get swag, see nah 😂

TaylorGang🔴 的头像
TaylorGang🔴1 个月前

Make one American just interview mc, I wan see something first

Alàgbà Jossyhard™ 的头像
Alàgbà Jossyhard™1 个月前

ROI for thuggery in this part of the world is crazy

Eniafe 的头像
Eniafe1 个月前

Chai Be like NURTW done better pass NYSC

Freedom 的头像
Freedom1 个月前

See people wey dy spoil Nigeria

Bᵣₒ!!!🟦 的头像
Bᵣₒ!!!🟦1 个月前

Men wey get money.

Joel College 的头像
Joel College1 个月前

I will be in the comment section...

🎴🧧 的头像
🎴🧧1 个月前

Yeah cos he has the money and illegal connection

Tunde 的头像
Tunde1 个月前

What's the occupation of this guy self ?

MSB GOLD 的头像
MSB GOLD1 个月前

While those wea dea gather money for him dey under bridge

Archie 的头像
Archie1 个月前

Grown-up men still dey wear skinny trousers in this age?

OPEYEMI 的头像
OPEYEMI1 个月前

Money solves everything

Blaqk 的头像
Blaqk1 个月前

Where are those people deh see money, going abroad con be like going Lagos to Ibadan for them

The Millennial 的头像
The Millennial1 个月前

Agbero sef dey make am 💔

LIAR 💋 的头像
LIAR 💋1 个月前

Social media pressure 😂

Theo🐐 的头像
Theo🐐1 个月前

So thvg life done de finally pay ?

starkid💫 的头像
starkid💫1 个月前

Omo 🤦🏾‍♂️ thuggery ✅ Education ❌

Tony_Whillz 的头像
Tony_Whillz1 个月前

But in lagos he would be leaving thug life cos it’s governed by agberos mtchewww

WhoGoesYou 的头像
WhoGoesYou1 个月前

So this man no get complete leg. 🤦🏻‍♂️

Oluwatimileyin ✦ Brand Designer 的头像
Oluwatimileyin ✦ Brand Designer1 个月前

Trump no see this one deny 😂😂

Goddess Harmonyy 的头像
Goddess Harmonyy1 个月前

MC Oluomo in Baltimore, USA 🇺🇸

Mr Jasper 🇳🇬 的头像
Mr Jasper 🇳🇬1 个月前

So US is still giving Visa to Nigerians abi he has green card? Omo just get money for this life.

Donsyl 的头像
Donsyl1 个月前

Money man.

Opportunities 的头像
Opportunities1 个月前

That is the same person Obi's followers called illiterate

Timmy 的头像
Timmy1 个月前

Thug life don dey pay

O L A 的头像
O L A1 个月前

We don’t care! If e likes, he should go to Mars

omomoradeyor 的头像
omomoradeyor1 个月前

Make Una dey shout say he can’t speak English dey go

相关视频