正在加载视频...
视频加载失败
Mczobo don finish me😂
72,672 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

@AMINUMUSA003 Werey say help me microwave Fekomi 😆

Na Ronaldo highlight I dey watch for that tv, no be mczobo as you call am ohh 😂

This guy pushes a very morally bankrupt content. From stealing to promoting prostitution, to harassment…it’s endless. Just terrible!

See the stuff you dey try hide for reflection of the table 🤣🤣🤣 plus he still mention the fekomi for the end of the video🤣🤣🤣🤣 E be like you use sleep eyes edit am🥲

Is this not rape? Using cutlass to forcefully make her accept

This attack is like Messi, Neymar and Suarez back then 😂😂

He say “make we go work” 😭🤣🤣

@bleoo_kumi “You Dey allow me Dey love you” 😂

This dude will never make heaven! 😂😂🤣🤣

This guy no well😂😂

@AMINUMUSA003 FEKOMI keh… na once I use that thing, em too strong 😂😂

Microwave Wetin ? 🤣😂I no hear that part well

“Which one do you really do”? 😂

Insecurity glass cannot help you 😂😂😂😂

3 minutes skit na bahubali ?

Make Dem microwave wetin 😂😂😂

The television for the bar Sarz and buju cook for that back outside

This mc Zobo na mad man 🤣🤣🤣

He comot cutlass she shock 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

Werey wan microwave fekomi🤣🤣🤣

Too deep

This guy na werey😂😂

wetin be this😂😭😭

...so nah me you wan give this smack down 😂

😂🤣🤣🤣🤣🤣 ná the speed wey he dey use put them for bike dey off me

Is this not rape? Why is he using cutlass to threaten her?

Masseuse and private chef at the same time? Ahahn!!! Full option! Double barrel! Ahahnnn! 🤣🤣🤣 I still dey always wonder how him and Mozko can hide a cutlass and you won’t see it until they bring it out 🤣

No long talk😂😂😂😂

I no understand oo … who blurred the item? You posted his video and didn’t tag him and still blurred his ad? You no be Satan so?

This guy just dey fire down dey go I like dat 😂

One chance 😂😂😂😂

Brotherhood is proud

@elimarvo 😂😂😂🔥

Mad man
相关视频
Sensitive content
Guy humble mercy don finish me😂😭😭
Beri🌚
56,196 次观看 • 9 个月前
