Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mczobo😂😂🤣
362,886 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
39 Kommentare

As e Dey step out, walai I go follow am 😭😂 bc you suppose done know say him return no go good

You no go know say he go come back nau🤣🤣

😭😭😂😂

He is now on x. Follow him @MC_Zoboo

Omoo as he dae comot I go don come first secure this fence. 😂😂😂😭

@nicemeek40 You don score now to celebrate come be problem🤣🤣

Omo if no be say na skit, na that time when him dey go outside them go start to jump fence go outside 😂😂😂

God Wetin be this 😭😭😭

😭😭

This is the major reason why I love watching football rather than playing football ⚽️. Na nonsense be this now 🤣🤣🤣😂😂😂

This guy sabi play ball like that 😭😂😂

If e reach your turn dribble egbon Adugbo

Bros I think say nah ball all of una gather dey play oooh, which one you come go gather men for am again? If say Messi gather men for Cape Verde like this shey we for still dey watch World Cup?

What can you notice

You go dribble senior man 😂

😂😂😂

Na so I go play match ooh. The road to the field na bush track with guys dae smoke for uncompleted building. We later find out say na those guys be our opponent Na once we lose 4:1 The one sef na them score own goal 😂😂

Na so chelsea fan go do any man u fan way go talk say they nor go champions league next season 😹😹😹because that club day on para mode now

Dem suppose beat am 😂😂

Lmao… Naso I go field one day, I no know say na cultists dey play against each other. Na “Identify yourself” wey I hear, na once I bob. Na house I go off boot.

E pain am, e wan cry Rip Zobo, the evil you did was too much

E just be like say you dey dribble number one man 😂😂

why u sef go dey ground dey mark

Is this thing funny to you like this?

I earn my highest impression under this MC Zobo content @abazwhyllzz Will forever remain a big fan and a loyal fan of OBO 001

Why e do am like that 🤣

Lmfaooo 😂 na to spoil him leg with the bat o

@Justsemilore That one still dey comot cloth for back until skit finish 😂😂

Bro this one enter E get one small boy for my area dribble Army 🪖 man that one just tell am if you try am again One. Once boy tire everybody 😂😂😂

MC zobo😭

Naso I rough mark one Egbon adugbo He wan kon fight me my friends kon Dey side me nah so this one leave next thing he came back with 5 touts If you see race guy 😂😂

That guy wey wear red ke? You de whine? Small dribble wey person dribble you, you turn am to fight.

This guy is the new Sabinus 😂😂

Where you see these videos 😂

The moment I saw he walked out, I suspected he was going to look for stick, but at some point I thought I was wrong then boom, here he comes 😀😀😀😀

Why Zobo go do that kain thing

Abeg oh he go later chop beat oh

Skit never start I start to dey laugh 😂😂😂😂😂 You dey use me dey clean grass 😂

E sweet to dribble senior man, but shey you fit bear the consequences 😅
