Loading video...
Video Failed to Load
Me and my friends
85,961 views • 11 days ago •via X (Twitter)
29 Comments

That your friend wey come announce draft game to you for old age na him be the cause of your downfall 😂😂

dem no born e papa well😂😂😂 una too dey creative 😂😂

This is lovely and educating.

This skit na one of the most relatable skit ever but some no go still dig

Na when all these guys still get pure skits

No friend can stop me from going Home once my mind tell me to leave, Nothing wey you go tell me 😹😹 Me wey no like to much cycle 😂

Abeg who sabi the name of that Hausa song that was playing

Lol funny but true

They don't work much but funds dey

Na Irish goodbye them dey do for this setting

Na my besties @lord_yemi be this 🤣🤣🤣

Abi 😅😅

Werey still wan play draft, anyways e kuku don over

Once you talk “abi”, you go nowhere again😹

this is how me and my bruh do from May 4 till 31 😂😂. I usually skip that month for enjoyment n flex

😂😂😂😂

Omo this isn't just a skit

Bro that last part too funny

Satisfying

😂😂😂😂😂😂

This combination fit me at first scenes

No when to stop

Nothing can separate me from my bed and hen it’s time to go home ‼️

Devils

😂😂😂

Na so them take Adopt me

I swear😂..

@KolaxRemz

Too real
