Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
me at 2am every morning.
1,997,092 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

i ran out of the brown paper😒

No be life you dey live like this o.

and na life you dey live? ode

Something wey we do for many years still run leave am😂😂. This thing is not flexing my dear. You're going to advise the next generation when time comes.

lol nobody asked you for this advice boss, as you don do your own. make me sef enjoy my own. happy for you and congratulations.

Wetin Dey bother you Wetin be your issue How many people you Dey send go uni How many people no fit chop food if you no drop money What’s the essence of the weed smoking ?

lmfao e tin sinwin lori app yi😂😂😂

In 2-3 years time, you go kum go Shillo peh oti repent abi Continue jareh my dear, it’s a sweet life you’re living

o go gan

Omo! Una de smoke 😂😂😂😂

😂
