Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Me at the crossover night:
40 Kommentare

And somebody dey marry this guy 🙆😹

@MayorJ65337 Na money be fine bobo

As I see am I shock seeh

Me tonight ❤️ we no be the same.

Meanwhile, some people... 😂😂

My prayer go pass this one

Why

I wan buy lambo next year

I go too cry mehnn😊

@oreolu123 You no fit cry reach me

Tonight go sweet o

😂😂

Portable dey pray and cry keh? This can’t be possible… Na Ai be this

As if you no go still misbehave in 2026

Portable and his boys in the studio looking at the video🤣🤣

He no still mean say you no go go back to ur bad habits oo!

Nobody yah werey reach portable seh,,, see as e Dey whine dem pastors

Portable suppose dey act film because wetin be this?😆

Pastor pls be careful o

Happy new year beautiful people 🎉

At the church now with my Uncle.

Come 2026, your life go Portable IJN 🙏

I go video girls tire for church today 😂😂😂

and you go still sin o

Watch out for pastor lalomi zazuze... Ori oke zee nation 😁😁😁🤣🤣🤣

Cry me a river portable 😂 tomorrow you go see am dey climb something

😂😂

😭😭😂😂

Una Just dey shock me for this app Wetin be this one abeg?

ZAA zoo wey dey live inside zoo don give life to Christ 😂💔. Make he enter zoo go dey preach for zoo keeper 😂😂💔

Guy Watin dey worry una?😭

Eiiiiiiiii, 😩

This portable na dramatically person😂 Him dey give Jesus, collect am back anytime wey him want

lol Dami wentin be this 🤣

I don’t understand 😭🤣

And una go talk say Jesus no day 😂 e enter e blood 😂

😂

@FatherOpei

@xviddl download this

Like say you go change for 2026 😂😂
