Loading video...
Video Failed to Load
Me patiently watching couple disgracing themselves 🤦♂️😄
54 Comments

Bro listen to what she’s not saying, she needs to be fucked well😂😂

Lolzzzz

From my understanding this woman is sex starved by the man.

Ah swear, you get the gist

The part wey make me laugh na when d weyrey hubby say go cook make I eat.. Ehey, you go eat food wey dey come from angrybird wife. Seriously, what the lady needs is hot knacking. She juz want the guy to man up, start frm kitchen to living room then end it at bedroom. Its obvious.

You get the gist

💯💯💯

Why you sef go leave young girl for house a whole week , come reach house only weekend Dey watch ball😂 . Bro get serious skills issue

Uno some men can’t joke with ball

She needs preeq and she can’t talk enh I tired for soke women o

Oh you get it

Oga tell her make she dey go her papa house, my babe nor do reach this one before I cheese am out of my life bro, nah problem them be, giving love to the wrong set of girl

Uno take nonsense

Marriage is not for poor men!

Ah swear

Poor communication here. That’s all. She wants love and care. He wants to rest. She has been nagging and irritating her , and he doesn’t decode why she’s nagging. Pride won’t let her say what’s she wants , anger won’t let him see what she wants. Nobody gets what they want. Chaos

Only poor women rush to break other people’s property because they don’t know what it costs.

How this couple de make love ..

E reach to ask

konji don nearly wound the woman u sef man, give am make her body calm down na

Na only understand the gist

she d short gown she wear come fight sef. baba should get close to her, tell her mechonu and bend her over. her body go calm down. how many signs she wan send give the brother ode wey him no fit see

If you shout for me like that you are going home immediately make your mama train you well…

lol

Baba chuk preeq for get mouth jor😂😂

Thank God I no marry Nigerian Woman

Hummm

You sef go marry for Edo 😂😂😂 you no like rest of mind 😹😹

Oga stop fooling yourself your wife is yarning for knacking , go knack her make her temp calm down 🤣🤣🤣🤣

I want to believe this is a content and if it not oga send her packing she needs to leave anyone disturbing my peace is a distraction

Devil go sit down una go go marry am put for house

A mad dog 🤦♂️ worked from Monday till weekend. Still come home to rest e say make e follow help her for kitchen. As a man just kpai cus nobody gives a fuck about you fr fr

Them wan use plank carry oga go kitchen 😁😁

There’s a way she can easily do that

And nah he polo she still wear ooo 🥹😂

😂😂😂....baba even give life line but she no recognise am....he say go cook food make i chop.....atleast if to say she cook, him go chop that 1 first then chop her other food😂😂😂

All I can say is that Marry a partner wey dem train well Either man or woman 🔞

Very important

Just take one or two give am better style make she sleep

Joke apart some Women are like this in real life ooh. Forget social media, this drama here happens in most families all the time. Just pray you don't marry evil Woman.

If not skit, my woman can never dream of this act.

Good

“I go go viewing centre go watch ball” - Make Chelsea come go disappoint you 🤣

You go off TV when I dey watch? Na content sha 😂🤣

If na you wetin you go do

@DADAOLUYEMI Baba u go just dey look. All i know be say dem no boŕn am well to break am.

@DADAOLUYEMI Na mouth she dey make, she can’t do nothing

PReek! Preek !! Preek!!!

Bro 3 rounds go humble her

Omo,this girl get anger issue,and she dey very stup!d for talking to you that manner. Oga sha go paste ham d00ggy

Some women sha. My brother run ooooooo 😂
wetin the stupid woman smoke?

If me and my wife reach this level, then it's over... Everybody go fine him way. What kind of unhealthy marriage is this. My wife can't take to me in this manner and I can't do the same to her too.

Na the man cuz all this wahala As a woman try the make ur own money make man no carry play
