正在加载视频...
视频加载失败
Me sef no small naaaaa….
76,097 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

And this baba get nice gbedu for Spotify too

I see DC Young Fly and Mike Epps. You no small normally.

@Blazejavu_ As everybody dey brag these days you sef brag. You deserve am X1000 ❤️

You no small at all at all See the kyn celebs wey dey hug you guyyy!!! 🔥 Who else would remember you from night of a thousand laughs. That year we buy all the volumes just because we know you'll appear! Now look at you!! God Almighty bless you! For the laughs,music, etc ♥️

Representing us well, God Bless you sirrr, please bring back opus to MFM 🥹🙏🙏🙏 Pasisi...

Casually chilling with Mike Epps.

Dope👏🏿👏🏿👏🏿

Basket don Dey take pictures now, make them no talk say, where your evidence 😂 Baskmouth small ke lol 😂

@iamnasboi The only Nigerian to hold “the greatest” comedy festival & had us laughing back to back

With Mike Epp and DC young fly!!!

Senior man in the Game

DC young fly my guy

You big!

At all bro

OG for a reason Dimkpa

My boi DC YOUNGFLY

Get out! You too big Abeg!

Aint that @DCYOUNGFLY

Abeg come give us some CNG tips e be like Nigerias no get am last time

You be senior man tey tey boss. One of my favorite comedian

I still play your album bros basket

Thank God say you take pictures this time around oo To avoid wetin happen for 1998

You be pass Chinese Monk 🌍🐐💰🫶🙏

Big one King 🐐

Legend

If AY can get Lynn Whitfield to start in his movie, who come be Mike Epps now. It's Basketmouth to the world! Representing. Keep our Naija flag flying!

As you no small do give away

You no small at all, CNG Ambassador

Baba abeg no join all this our artist dey starve us good music now 😭😭😭 When drop album @basket_mouth ????

🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Na you host Coachella?

