Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Me thinking he want to apologize 😂😂😂

236,813 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 39

Фото профиля KIDDY
KIDDY11 месяцев назад

The song bang lowkey oo😂

Фото профиля KristZanny
KristZanny11 месяцев назад

Song wey don dey take style sweet 😂

Фото профиля Ariwodo
Ariwodo11 месяцев назад

This guy Dey vex me ehhh 😂

Фото профиля Ferguson
Ferguson11 месяцев назад

Guy abeg na! Every 2mins “it's not a game” ogini kwanu

Фото профиля Ariwodo
Ariwodo11 месяцев назад

Always on the road 😂

Фото профиля Ferguson
Ferguson11 месяцев назад

😂

Фото профиля Oyeyemi Oluwatobiloba
Oyeyemi Oluwatobiloba11 месяцев назад

He’s good at both music and acting… this is talent

Фото профиля Jason💡
Jason💡11 месяцев назад

This is dope make una try dy listen to lyrics

Фото профиля haske 💡
haske 💡11 месяцев назад

Una never tell us wetin this guyo do una o 😂 music wen everybody de sing, e reach him own, una turn am against am de vex

Фото профиля Barbie💕🇳🇬🇬🇧
Barbie💕🇳🇬🇬🇧11 месяцев назад

But the song sweet o🥺 make we no lie

Фото профиля ZEEK🫆🗡️
ZEEK🫆🗡️11 месяцев назад

Then he came in with the "It's not a game" bars😂😂

Фото профиля UNEED GAGA
UNEED GAGA11 месяцев назад

U no wan tell us the truth, watin this guy do u. 😂

Фото профиля Ariwodo
Ariwodo11 месяцев назад

E Dey vex me 😂

Фото профиля UNEED GAGA
UNEED GAGA11 месяцев назад

Everybody get where dey pain them. 😂

Фото профиля KD
KD11 месяцев назад

But nah Shallipopi and Odumodu be una best rappers.

Фото профиля truthserum
truthserum11 месяцев назад

But this doesn’t sound so bad. He is just being bashed because people don’t want him to do anything else but be an actor. Good production and vocals by the way.

Фото профиля M U B A
M U B A11 месяцев назад

Bro rediscover himself for real PS: the jam na blast 💥

Фото профиля Ajumma✰
Ajumma✰11 месяцев назад

Baba has been telling y’all that it’s not a game for the longest time, na una no wan hear😂

Фото профиля ManunitedNG
ManunitedNG11 месяцев назад

Apologize for what 😃😃😃 you be werey

Фото профиля MS. PEPPERS
MS. PEPPERS11 месяцев назад

As it stands, this is the happiest man in Nigeria. May whatever he is on, never lack.😊

Фото профиля Fash
Fash11 месяцев назад

Make una no vex na me give am Cana 😭😹😹

Фото профиля Sammy
Sammy11 месяцев назад

This song is very nice but the way en dey take do for video no just fit am😭

Фото профиля Qwer Crypto
Qwer Crypto11 месяцев назад

Abeg wetin be the title make I go add ham to my sportify

Фото профиля Big Dreams
Big Dreams11 месяцев назад

This guy is better than all the hip hop artiste in Nigeria

Фото профиля Precious Stone
Precious Stone11 месяцев назад

Aguw ne“SHAME”baa

Фото профиля PRIEST
PRIEST11 месяцев назад

“I lost my way save me, I bounced back baby,I bought a Mercedes” 🔥

Фото профиля Great Igho
Great Igho11 месяцев назад

Make I peep small first wether na apology 😂

Фото профиля MGS 🪖⚓️🇳🇴
MGS 🪖⚓️🇳🇴11 месяцев назад

The music no bad oo ba just say e no fit am 😂

Фото профиля 🦉🧘🏽‍♂️Galatian🧘🏽‍♂️
🦉🧘🏽‍♂️Galatian🧘🏽‍♂️11 месяцев назад

I see am for Orchid road market Dey shoot content 😩😩🤣🤣🤣

Фото профиля Uchenna
Uchenna11 месяцев назад

Maybe you dey run promo for this guy on a low 😂

Фото профиля Ola
Ola11 месяцев назад

The Egbon sha wan choke this song down our throat till the song sweet for our ear 🥹🥹🥹😹

Фото профиля 𝔸𝕊𝕆 ✨
𝔸𝕊𝕆 ✨11 месяцев назад

What's the title I love the song mehn

Фото профиля yo José
yo José11 месяцев назад

2x is better 😂😂🔥🔥🔥

Фото профиля 🤞hAppYmaMa💰
🤞hAppYmaMa💰11 месяцев назад

Apologize for what exactly? Make una let him breath.

Фото профиля Cherry_Lips 🇬🇭
Cherry_Lips 🇬🇭11 месяцев назад

But the song is not bad

Фото профиля Ariwodo
Ariwodo11 месяцев назад

Since you’re here join our telegram channel for sure games

Фото профиля See-X👁️‍🗨️
See-X👁️‍🗨️11 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣 wetin dis guy do u na!! Meanwhile e be like say him call your name for the intro o!

Фото профиля Benjamin Peter
Benjamin Peter11 месяцев назад

This song suppose don give am grammy

Фото профиля Taibat Yahaya
Taibat Yahaya11 месяцев назад

If you are eating goat meat pepper soup and sipping coke bah you will know the song is sweet

Похожие видео