Loading video...
Video Failed to Load
MEANWHILE. ODUMODUBLVCK 😂😂😂😭😭😭
10 Comments

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

OD own na real life crisis 😂🔥

Now you don use fame tell your mama Wetin you been do she got no other option but to be proud of you love🖤🖤

Real life lyrics…. Ghetto preacher🔥

e still dey pain me say I no pull up for this vid shoot

We dey blow KoKo 😉

Modu give me Kala make I wonjor person

omo this nigga has really come a long way i remember how i use to put every single of of my guys on ex gutter men and that his peru cover. even when tion wayne been come naija con ask make them tag drill artist wey he fit feature, i used like 3 different accounts tag odumo

Na this song gon gon make me sabi odumodublvck Ah been go barb for one saloon like that Na this song make me dey patronise the guy till date Upon his intro, I was like who be this black igbotic person 😂😂 and him come dey sing wetin ah wan hear

I swear big kala too good, pidgin English wey dey disturb the universe 😂😂 Just drop one full rap song for pure English aswear other rappers go kukuma dey go village
Related Videos
Sensitive content
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂 وااااي
واصف
145,881 views • 2 years ago
