Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
MEANWHILE. ODUMODUBLVCK ๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ
10 Yorum

๐ช Merica, we're taking it back. ๐ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โ T's for Trump here:

OD own na real life crisis ๐๐ฅ

Now you don use fame tell your mama Wetin you been do she got no other option but to be proud of you love๐ค๐ค

Real life lyricsโฆ. Ghetto preacher๐ฅ

e still dey pain me say I no pull up for this vid shoot

We dey blow KoKo ๐

Modu give me Kala make I wonjor person

omo this nigga has really come a long way i remember how i use to put every single of of my guys on ex gutter men and that his peru cover. even when tion wayne been come naija con ask make them tag drill artist wey he fit feature, i used like 3 different accounts tag odumo

Na this song gon gon make me sabi odumodublvck Ah been go barb for one saloon like that Na this song make me dey patronise the guy till date Upon his intro, I was like who be this black igbotic person ๐๐ and him come dey sing wetin ah wan hear

I swear big kala too good, pidgin English wey dey disturb the universe ๐๐ Just drop one full rap song for pure English aswear other rappers go kukuma dey go village
Benzer Videolar
Sensitive content
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐ ูุงุงุงุงู
ูุงุตู
145,967 gรถrรผntรผleme โข 2 yฤฑl รถnce
