正在加载视频...
视频加载失败
Mechanic crash client Maserati in Abuja
121,064 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
28 条评论

To fix this dent. Panel better go come from Germany. Painter to come from Paris. Rewire go come from China. Roughly $750k estimate sha.

The mechanic name is Theophilus but in reality Theo fit pass there loss 😭

You don gam my car gbese repete

Cars like this, not for under tree mechanics, take it to garage

That mechanic dey go prison nothing anybody wan tell me 😂😂 because Abuja people like to dey carry people go prison

As a mechanic don't drive too much speed with a clients car, thank God the car wasn't damaged but little dent

They'll sort the argument out there... Sometimes, not buying such a car is better, but you will see that some reckless drivers on our roads can cause damage

Nah village people arrange dis wan .... nothing wet anybody wan tell me...

This is why you never leave exotic cars with roadside mechanics. Trust + insurance matters.

All these mechanics go dey form car gangster like sey Cars no mean anything to drive.

He will learn d hard way, if u see d way some mechanics dey drive people ar for Lagos, u self go fear.

The question is, wetin go make person carry Maserati give Nigerian Mechanic? Na Corolla? 😂

E fit turn generational curse oo

Na wa o who go settle this matter like this

Client is irresponsible and at fault Should be arrested for being a dumbo

From Maserati to Black Maria. Nice one Segun Mecko.

This guy go run las las

Omo nah better gbese this one just enter 😂

Na abeg go end am las las. The owner go lose, no insurance.

The mechanic na biggest boy 😂

Lol na cheap car sha

Oya nau 😂 Mechanic go handle person car like when side nigga dey handle person babe 😭

Dem go sell mechanic family

@mohwals 💀

This one don buy market o

Omo 🥺

Mechanic no sabi drive normally but them think say na dem sabi pass

Overspeeded
