Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Meet Samlarry’s older brother.
134,206 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Omota behavior full all of them body 😂😂

Dem resemble small. How the guy body now? Any info?

D person wey seat down near am self resemble Samlarry as well

Enjoyment wan finish next of kin

See as he don bleach skin

Na the real sam larry be this.

Jamiu Erinfolami

This one be like one local Ikire boy

See as next of kin dey metete… just joking, no be Erin Jamiu or so be that?

Panta nla

E sure for me say this guy no get preek again 🤣🤣🤣🤣

@freezylee01 Older or junior ?

Caro white ambassador?

Ive never Seen these Class of Yoruba men use Deodorant. Go around town Smelling like Blokos. Deodorant , Never. Toothpaste sef nah with Abeg

Why Marle go born two omo lile 😂

Erinfolami= baddest guy everliveth

White money and Samlarry senior brah

Jamiu Erin, pata nla fun awon furo nla

Enjoyment wan finish am

Erinfolami big machine

Very rubbish person. E fit no get pass primary six certificate 😏

Benbe

Caro white boss

Why I go meet am ?

E be like Nigeria budget

The steps resemblances😂

Bleeching nigga

Dem say him be Erin jamiu 😂 😂

Yoruba and bleaching 🤮🤮

Bleaching goats

This one be like easy going person

Panta nla Awo furo nla😂😂😂

Omota la bi
