Loading video...
Video Failed to Load
Men are going through a lot ๐๐
49,090 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

As a man: Never overplay your part. Eat good, live well. Avoid fornication, na bad investment.

God abeg ๐๐พ Na beg I beg you Abeg ๐ I no wan end up like this eh

Someone somewhere is now afraid of been alone cos he doesnโt want to die alone on his bed lol

its heartbreaking seeing men go through this after giving their all๐

Lol,, this one don high. 50% of what he said na cap

Women wey b say if dem milk u finish, d kain way dem go use drop you under bus u fit no balance again. Women dey for business,if e expire Abi u no quick pickโฆ dem go plaster ham Wetin no good for your back and thereโs nothing you can do.

@CHULLY1010 The person behind the camera is crying ๐ข

You can never make a woman happy, you can only contribute.. when things dey somehow for ur side, she go move to the next person!๐ซฐ๐ป๐โโ๏ธ

This kind thing no fit even happen to me honestly, I no fit allow any woman con whine any signs wey I see wey no align with my own I go dump asap..

As a man wey I be I canโt never allow any woman fraustrate my life for me

This is Stage 2 metaphorical mentalophobia. That's only if the video is real, not staged

This one don dey ment small small ๐๐๐

Ireke don turn bitter for this one Oga ooo ๐๐

Ireke Onibudo

Na the Ireke dey pain this man

This is heartbreaking bro ๐

Woman go make you mad woo

From suya 5k to motor meta baba ti fa kolo

Omo this is heartbreaking though, I wish I have I for just set this up back on his feet ๐ฅน

Omo ๐ life

They go use your mouth rub ground ๐

Better clearing ๐

Aswear na voice note him dey record so

Life is unpredictable!!!

Ireke amuojushuuu

I gat save this video๐๐ช

If you know wetin I dey face for marriage... I won't say much God is my withness... Women and devil are 5 and 6.

Dem don show this one shege

Ion sure say I go marry oo

Make e come Agidigbo

For this life no allow woman gaslight you fr

Pain of a man

Man no relent o No wait for anyone No rely on anyone Believe in God only Him can help Pick your circle carefully

Omo ๐ข

OMoh ๐๐ช
Related Videos
Damn SALENG was going through a lot at PIRATES ๐๐
๐ธAmandaM๐ธ
185,120 views โข 9 months ago
