Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Men are lowkey better side chicks than women.🤣
57,461 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Enjoying the benefits without giving the benefits 👌 Real ones know that's the best spots.

I like as I Dey see playing time for championship 😂 No carry me go epl wey I go chop bench

Smart move, nothing like bf duties and billing

If you break up with him who you wan dey with 😂😂

That’s why I laugh when they say women cheat better lol, men just know how to mind their business

God forgive me I no no why everything look so accurate 🚶

He says he like being the sub... Abeg no promote me go EPL I like my championship. 2nd time I am seeing this guy content.

We no dy collect person babe 😅😅 Omo this setting dy sweet even this Kain thing no dy dey hard at all you won't spend shi shi self 😂😂😂 you can't understand abeg 🌚🌚

Bro still dey advice her😂

You wan promote me go epl 😭😂

I’ve been this guy and it was fun

"Just dey sub me in like sesko anytime you need goal"

This video is exactly why people never knew how terrible women cheat

Bro na me be this 😭

This setting na highest o 🤣

Which kind settings be this 😂

I swear this kind setting Dey sweet. I don Dey this kind setting before, I go even Dey hail her and her bf when them Dey do love love come field but lowkey the girl Dey come visit me for piping, advice and emotional support when fight Dey their middle.

That's because we use logic more than they use emotions in their decisions and thought processes.

This na always the sweetest place to be ...... your work na just to make sure say she no break up with her boyfriend ... because anything wey make her breakup ehn you go just hate that space .... she go wan turn you to main 😂😂

the way he looked at the ceiling...

E no go far at all

He say make he lock hin door make mosquito no enter 😂

Were say she ean promote am go EPL. The guy na Rogbo he no wan dey struggle for Top 4 or whine league he prefers the 48 gmaes he dey enjoy

Nah the settings wey I dey be this 😅😅

Na me be this 😂😂. You want leave your man for me ke

Which one be greet him for me 😅😅

No man should move from side to main. Never.

😂 No be lie, no sweat

Na this kine settings I wan dey from now 😂

Omo no promote me oo, I like as I dey Championship 😂💔

True nothing joking

The guy is smart.
Benzer Videolar
Sensitive content
“Women love being side chicks, they’d fight to be side chicks” 🤔
Ifeanyi
310,790 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Modern woman says she stopped dating in Atlanta because the women are so desperate to be side chicks to married men. This is proof that women only want men who can get other women. Preselection is real 👑
#ReclaimD1
84,467 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
Black women are simply not loyal... side chicks and jump off by nature
Minister Jap
172,970 görüntüleme • 10 ay önce
