Loading video...
Video Failed to Load
Men are no longer safe. 😳🙆🏽♂️
69,301 views • 20 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

Our women now useless to the core

Would those girls doing all these to man be happy if another lady lock their brothers or son in future ?

Wetin dey pain me now be sey some mumu people go still believe her

Abeg if una done get update how to lock money and me together let me know…. And make una not go lock the Country ooh with the rate you people are moving now…

Why she no use her spiritual mirror and see whether the man is married or single‼️

No be every man e dey work for . Them go fuck juju comort her body and shishi she no go see

I don’t believe all this shit abeg, if you try wan lock me na your toto go sufffer am

Permanent locking go unlock one day...lol

Na because of this matter i go church today

lock me bawo emi emi Michael Scofield

All this one na advert .. come lock me permanently make i see

Mama, how you go take help us lock Tinubu outside Nigeria make him no remember this country name and location again...? Permanent locking out o...

That locking no fit work for my money ohhh Never even in my next life,i go dey mumu dey love you but once you bill me too much my eyes don open,my sense don come .

Government need to lock u and that girl up seff

... u even had d guts and audacity to come announced to social medians that you're a w!+¢#... ... wtf?!😒🙄 how did we get here...?

Good advert, u go see client now😂

Lock three of them join

This girl should be arrested she is a treat to the society

Na why me I go lock my wife before she lock me. We dey locking season 😂😂😂

Na man wey no get sense,wey hin eye no dey one place dem go lock…..

Okay hmm

Scammer locker

She’s just doing advert and you are doing Free advert and publicity for her

In a sane country. Should you not be arrested to explain further?

Very soon them go lock 🔐 poverty Generational poverty that's they can't escape

If you can undo it, then is not permanent. Look for another word to use. Long Term and Short Term locking should be the word, not permanent.

All dis na rubbish e nor dey work

Na waoh

People are sick seriously; locking someone and taking their free will is evil. Theh dont want you rest. They do this abroad; using love spells on people. Be prayerful people, demonic people everywhere. Btw men/women do it to women too so not just men.

Nha guys wey still dey date igbo,benue,delta, Calabar ladies and more of those girls i still dey blame 👿

God go help me punish all of una Waiting be permanent lock or temporarily locking advice 😒 Una no go diè well

No vex

This is the only advantage I see that broke men have over richen for where woman day. Them no dey lock broke men 🤣
Related Videos
Even monsters are no longer safe in the jungle 😳💀🎬
Trending Movie Clips🍿
266,121 views • 11 months ago
Sensitive content
White children are no longer safe in America.
Stew Peters
3,713,432 views • 3 years ago
