Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Men are weak 😂😂😂😂
1,784,582 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
66 Kommentare

@_DKSP If my man scream like this I go think say he carry strong infection 😁😁

Ahhh 🤣🤣🤣🤣🤣

@_DKSP 😁😁😁 I swear this guy Dey craze

@_DKSP Joy wan wound son of man 😂

@Yungblaqgee Brotherrrrr 😂😂😂 i wish it was me

@_DKSP 😭😂 So you sef weak

@Yungblaqgee Over weak 😂😂😂

@_DKSP You'll make heaven bro,trust me 😂

@Yungblaqgee @_DKSP Oh den no dey show us d back ni? 😂 mother marry get yansh

@_DKSP Guy no be me tell you say na mother marry o

Grok needs to help us take that bag off 😂

Why is that guy doing that 😭😂😂

@_DKSP Laugh wan wound me ooo

I'm glad it made you laugh, oya repost for me na & let's be mutuals

@_DKSP It’s always the low quality videos 😂

🤣🤣🤣 please stop

@_DKSP A finished man😂

I dey tell u 😂😂😂

@_DKSP Abeg, Who Sabi the guy located?

@Sassy_CFC1 Wetin u wan do 😂😂

@_DKSP Men are so funny. What was he trying to do?😂😂😂

E dey totori am

@_DKSP Do you do that too? Or I should mind my business?

@_DKSP This is sooo @_jayr3x 😭 He will also stand up and run round the house while wriggling like a worm 😂

@_jayr3x You dey drag your husband ke 😂😂😂😂

@_DKSP @_jayr3x I no go drag am ke 😂😂😂😂

@_jayr3x Allow o 😂😂

@_DKSP stimuler les teton d’un homme peut le procurer une folle envie de s'accoupler

@_DKSP Oginkwa

Osino Oginikwa 😂😂😂

@_DKSP That's how mammi water go dey seduce person, he go dey laugh his destiny comot like mumu🤣🤣🤣

😂😂 brother would have crossed seas before he realize

@_DKSP The 7 seas of the marine kingdom for that matter😀😀

AI is improving every minute 👏🏼👏🏼

@_DKSP What 😨😨😨😨😨

@_DKSP Enjoyment wan finish this one 🤣🤣🤣

E don finish am already

@_DKSP 🤣🤣🤣 Omo no be small matter 😂😂😂

@_DKSP 🤣 everywhere Dey do am like mars 😝 he body the tortori am jijiji

Like ehnnn

@_DKSP

@_DKSP 😁😁😁😁🙂↔️

E sweet u ?

@_DKSP Men are so simple

@_DKSP No wonder women last longer 😂🙆♂️

😂 haba

@_DKSP I go lie for u 😂

@_DKSP I can look like this

😂😂😂

@_DKSP Imagine the neighbors hearing this man at night.. This man eh😂😂😂

😭😂😂 cr@ziiiii

@_DKSP Na once I burst laugh. Even ambulance no do reach this one, which one is wen wen wen😂

@_DKSP I just open x Abeg

I'm happy you met me immediately 😂😂

@_DKSP That one no mean say he go press money

@_DKSP 😂

😂

@_DKSP Very weak set of human 😔

But it's not his fault, you and i will also scream and laugh 😂😂😂

@_DKSP This one na fowl 😂

@_DKSP @Grok how many times have I warned you to mark these sort of content as disturbing ?? U are testing my patience honestly !

Do you like this fridge? It's yummy 😋

Who else loves parfait 😋😋

@_DKSP This thing en🥹

@_DKSP I can even die

@_DKSP Not all men 😂 Some men are just… emotionally unavailable 😭
