Loading video...
Video Failed to Load
Men dey Suffer for Nigeria dawg.
1,124,803 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Men dey really suffer for Nigeria, Nigerian girls are not romantic atall๐....if na Nigerian girl now u go hear say her gas just finished now now๐คฃ๐คฃ๐คฒ

Walahi.

@doyenkhingin Na this kind nonsense i jam recently

@doyenkhingin ๐คฃ๐คฃ

Nigerian girls wey feel say every opportunity is a way to get rich once you said Hi to them

๐๐

I met this girl inside keke and she wonโt even keep up with my text. The next thing na billing. I no sure say I fit marry cuz how person won take get girl wey actually won Dey with am?

And you don already use heart emoji for her name. Pink hearts for that matter ๐ฅฒ

See how easy it was to start a conversation with shortie.

Very smooth. Pesin no d!3
Related Videos
Sensitive content
Men dey suffer
RAZOR BLADE
37,249 views โข 7 months ago
