Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Men, how true was this?
77,578 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

She is one of the Olodo uprising......big lie

You sure?

Girls learn some certain things about the men close to them and think they know everything about men. 🤣🤣🤣‼️‼️‼️‼️‼️

Guys wey Dey smoke no Dey fall sick maybe the person you use do your experiment na SICKLE CELL Guy wey just smoke w**d never Fuck you before me why

3rd one na lie. Men like us don't always feel horny

Are you sure?

@only1ayuba No mind Ayuba na over sabi unless they are busy with work or life challenges 3rd one is real truth big fact

@honestfc1 Well I'm one, I'm married even before then. I don't womanize. I don't take sex as a daily activity. Yes it's sweet but don't do it often. You don't know everybody, yeah?

Lies. Men who puff MJ, have a high sex urge and they destroy both the organ and the scoresheet. It is one reason bhang was prohibited in racist America because the whites thought, apart from liberating the mind, negroes high on it, screwed white women better and harder than them.

All dis attributes na for men wey Dey kpo o ajeh 😹

Omo all this na wash I Dey kpo like die and I no even fit remember when me or any of my squad sick last And I no Dey sick pass 3 days e no Dey even reach day 2 I go just kpo like mad sickness cured But my guy wey no Dey kpo if dem sick e go be like say their mama die 😂🤣

You lie smokers dey naxk shege 😂

I don't know if I should be worried cos none of those things you said above is true for me, I don't drink neither do I smoke.

That's why I asked if that's true also

I am an example. All she said on my side is a 100 percent. But 1 thing she refused to add is the intelligence side. Any intelligent man avoid drinking and smoking at all cost

I for like change my location to your heart

This one na mumu, na people wey no dey drink or smoke visit hospital pass

Okpo just set camera dey spit nonsense. You want me to allow someone who uses the word ‘toto’ to enlighten me?

Person hear the way this wan dey yarn fact go think say e get research wey she conduct. 🤦♂️ rubbish talk!

Well-done😂

I no Dey sleep well o overthinking wan finish me e no easy to face life with clear eye

It’s the truth especially that 3rd part cos your blood vessels are open and blood flow so good and your always horny

Everything you talk for my side na lie. I Dey smoke but I Dey sleep very well and Ino Dey too sick except malaria and if the malaria hold me. 3 days after taking medication I don Dey smoke again because I don well and I Dey Knack very well 😁

Na lie

She is one of the Olodo uprising

Which see finish be this one

Na rubbish dis one dey talk I av a friend that don’t smoke or drink and he fall sick every week

All these women don Dey get mind o

No be lie. She 💯

Only the last one is truth

Omo na true

Mumu

The Toto part no be like that but guys that don’t drink and smoke love woman so so much .. but if u no take care of ur health no mean say u go last long or sabi pound .. imagine person wey Dey chop junks and Jedi Jedi ..

Oya you don catch me 🤣 But me no like Toto

Omo this girl just explain me finish 😩😩😭😭

The opposite you mean?

😁
