Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Men in women dominated fields 😂
11 Yorum

Small billing she don post am, if na so boy Dey do u know many of una for don cast?

What if he was testing her 😂😂 and na 2k the guy asked ooh , urgent 2k , She don run post am 😂😂😂

Should straight men be allowed at lesbian bars?

Trust me,he doesn't need that 2k. That's the way I married my wife,I pretended to lose money and she willingly gave me but seems like you young generations have to bring everything on social media

Not me, I would rather die that ask a women I just met for money. Let me die Abeg

Na why men no Dey like ask for help be this oh

See as she make video for ordinary 2k, but nah them beg pass.

Haha @nerdmikhael what is your take on this

At least the man get confidence to ask , do not die in silent, bill that talking stage girl today

This is not nice lol.

Wetin una dey do here😂
