Loading video...
Video Failed to Load
Men life no hard at all 😂
33 Comments

E be like this one just buy the phone

That guy wey open him thing went too far o

Why all of Una head dey shine 😂😭

Create you job, bcos no one will

This should be police or army barrack😂😂

Men life are so simple and I can freely tell you that’s genuine love. Women go Dey use f@ke love injvre themselves for many years 😭

They all just want to play 😂😂😂 Male hostel is always fun 😂

These niggas at it again 😂💀

That guy wey unwrap towel na correct guy

Caritas boys 😭😂

@bencalius Are they prisoners?

Life no suppose hard sef

Happiness is free normally But wait oh, did that guy just show them his prick ?

You no lie

Man can be happy without a single female on earth

Na so ‘men life no hard’ dey look? 😂 Hostel don turn survival camp: zero privacy, zero dignity, everybody dey endure. But make una still dey package am as cruise.

Aje our life no hard at all🤣

I dey tell u it’s all pure love❤️

Men and creating joy out of nothing

Naso e suppose be

Make person just say find these boys for me 🤧

Caritas JV Hostel I go lie for you😂😂🫴

Boys always know how to make themselves happy regardless of our situation. This actually reminds me of some of my school memories in PTI.

Imagine people boyfriend

Life is good

Make una show preeq

If u carry babe come dis side, just share percentage give men😂

Na where boys gather you go see true happiness, vibes and love💪😂

Caritas University?

That 3rd guy preek stand I swear 😂

Bois sabi craze Sha🤣🤣🤣🤣

Once you see Caritas hostel you go know 😂😂😂😂😂

Fr
