Loading video...
Video Failed to Load
Men mount oo 🧐
2,059,416 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

If you ask him “ how far” he will say na Grace ooo!!!😂😂😂😂

People see people for their prayer ground Dey complain 😀 if it works it’s for them if e no work na still for them because even those wee Dey inside church’s still get unanswered prayers , mind your own prayers

All these things are FAKE and do not work. If it did, a yahoo boy will be the richest man in Africa and Nigeria. The native doctor is the real yahoo boy. E dey whine educated boys head, collect their money, still give them hope.

Imagine doing all this and still not get money reach local government chairman😂😂😂

If you ask Pablo "what's up?"..... werey go tell you say na GRACE.

Awon iya mi mu coke and fanta. Aje ti bugba je

No go learn UI/UX, Dey carry calabash up n down

When are we going to ban black magic in Nigeria?

No go learn office. dey mumu ur sef up&down

On top this life wey no sure say you go live long
Related Videos
Sensitive content
Men Mount. Nonsense Dia Father's.
Charly Boy Area Fada 1
81,875 views • 1 year ago
Sensitive content
Men mount 🥶
AYANFE
939,090 views • 20 days ago
