Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Men no like dey display affection for camera 😂😂
Комментарии: 30

Make I display am online! What if my other babes go jam d video! Wetin make I Dey talk

Make my helper go see ham 😂😂😂

Never to be caught unfresh

Never to be caught on camera😂

Is because 90% of them are a cheat 🤧

Offline love

That’s me when I Dey single when my babe visited me and wan dey go ….. Nobody go dey cook delicious food for you,clean your space,give you clean Toto😀😀😀 I understand the guy😀😀😀

Thug shii 😂

I just Dey wake up 😂😂😂

Education builds you, but access launches you. One shout from the right person can change your whole destiny. This is facts. Access is the currency that turns potential into opportunity. Education is great, but access is the VIP pass.Not everyone gets invited. You need connection

Make my Aura enter minus 😎

She turn bro sharply 🤣🤣

Mumu people

And we know the reason?? Make I talk am??

I won't even allow you access your phone 😉

lol 😂 😂 see as baba jump

Men don't play with their privacy.

If na we she for dey fear to go.🔞

Person wey go still cheat na scope he dey use

Lol

😳

Omoh we don Dey trend 😩😹me wey no have X before I have to download 😍❤️

One man down😭 My guy done follow Eve😭😂

😂😂

Finished man! Lost and yet to found 😄

Werey don cast, They way mature men suddenly turn to boys when brought closer to b00bs ehn

Real matters 😂

We talked about it in brothers meeting, he said is Ai

Ashiri tu 😂😂

Because Anything you say or do will be used against you on Social media😂
Похожие видео
Sensitive content
Watch as 5 naira dey display the style wey he dey use on Chidinma for the other room 👀😂😂😂
Cleverly 💐
73,308 просмотров • 9 месяцев назад
Sensitive content
This gbola prank don dey go far o, be like women like dey do pass men 😂😂
BENUEGIANT 🐐👑
135,904 просмотров • 24 дней назад
