Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Men should take notes 💯

116,987 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Clarity
Clarity8 месяцев назад

Men, you remain the prize. So if she ghost you then return the energy. You don't need to feel abandoned. You are the king and she should be the one craving your attention. When you keep sending her messages, she sees you as being weak. Show her she's irrelevant by being a king.

Фото профиля Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬8 месяцев назад

Dem no dey beg woman wey comot by herself. That’s why when a wife packs her load “by herself” out of her husband’s house without the husband sending her away. E dey hard for the man to accept her back.

Фото профиля Bryto 🥷
Bryto 🥷8 месяцев назад

Na so me I move on dey chase money....

Фото профиля Zoey
Zoey8 месяцев назад

When you’re in love, it’s not easy to leave her alone

Фото профиля Gab
Gab8 месяцев назад

Leave some men as you see dem.. Dem go still hide dey beg woman way no like dem.

Фото профиля ||-ll00||}||€🇵🇹 🇨🇻
||-ll00||}||€🇵🇹 🇨🇻8 месяцев назад

That thing I did wey I still dey regret till today is trying to beg plead my ex., omo I no go even fit try that shit again., na vibes wey girl give me I go give her back., no be even only girl any fucking body.

Фото профиля preye🤎
preye🤎8 месяцев назад

That’s what a man ought to do , to chase and beg woman Why are you setting ring light to stop natural phenomenon?

Фото профиля AMARA
AMARA8 месяцев назад

So men dey double text? 😂

Фото профиля Whalex Ace🖤💎
Whalex Ace🖤💎8 месяцев назад

That’s the best way to deal with the situation. She broke up with you, don’t force it, just let it go..it’s not easy to let it go but you have to.

Фото профиля Daniel
Daniel8 месяцев назад

I have been there before , but I learnt the hard way lol , it is really tough to forget about her , when you truly loves and care about her .

Фото профиля The Victor💡
The Victor💡8 месяцев назад

I fit still chase you to break your heart. The game is the game. Na who dey love dem dey hurt.

Фото профиля Chibueze David
Chibueze David8 месяцев назад

Tbh, I find this very helpful. Cuz I’m actually in that situation right now

Фото профиля Chala
Chala8 месяцев назад

Na unah sabi ooh... I no the leave her oo... when she been the enter, she no knw say na cult she join, them the comot for cult?

Фото профиля MØZ¥P€LL¥🧑🏻‍💻🥷🏼
MØZ¥P€LL¥🧑🏻‍💻🥷🏼8 месяцев назад

Beg woman because she leave me ? Hah, me ??

Фото профиля L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤8 месяцев назад

I dey always tell Myself this things say women wey love you nor go stress you,the girl wey you dey beg for her to reply you dey beg another guy to reply her own texts dey even call the guy join and you go dey hear dey cry say woman nor reply you or delay to reply,I don Sabi dem🙌

Фото профиля Hardware Engineer | Web3 Enthusiasts 💻💻
Hardware Engineer | Web3 Enthusiasts 💻💻8 месяцев назад

Okay , you no suppose talk we already know what to do 😂🤣

Фото профиля A-S 🇵🇹🇲🇽
A-S 🇵🇹🇲🇽8 месяцев назад

Aswear I wish I said "okay" and move on. But we learn every day Sha.

Фото профиля Barrack Boy
Barrack Boy8 месяцев назад

She need not to talk. We know what to do.

Фото профиля JOSH
JOSH8 месяцев назад

Na only broke man dey beg woman if then break up

Фото профиля Chidinma🇳🇬
Chidinma🇳🇬8 месяцев назад

Seriously. I hope they listen. Relationship no need stress at all

Фото профиля Gozie
Gozie8 месяцев назад

Love is not a jungle

Фото профиля MØZ¥P€LL¥🧑🏻‍💻🥷🏼
MØZ¥P€LL¥🧑🏻‍💻🥷🏼8 месяцев назад

Next thing you will hear from me whenever you said you’re done is either OK or NO PROBLEM NOW

Фото профиля Adédọ̀tun_Adé👷🏿‍♂️
Adédọ̀tun_Adé👷🏿‍♂️8 месяцев назад

Every guy needs to learn this thing. You cannot be going back to beg someone that doesn’t rate you- ghost her and Move TF on. The world is filled with billions of other beautiful women.

Фото профиля Kali Obi
Kali Obi8 месяцев назад

This advice is good but for clarity. If it's your fault, let's say you cheated and she found out and you know for sure that she is a good person, bro, chase her but if you did nothing and she decides to go, then let her go.

Фото профиля Famoso Crypto
Famoso Crypto8 месяцев назад

The first 30seconds is very important, your also saving your mental health

Фото профиля Aka Ji Ugo🪶
Aka Ji Ugo🪶8 месяцев назад

I no fit beg woman with pure intentions in my heart. Once you don open mouth break up e don be. Me coming to beg u na to chop and chop. Nothing fit serious again

Фото профиля Harbimborlar22
Harbimborlar228 месяцев назад

Still on it now... don't like women... just doing my own

Фото профиля P9🌴
P9🌴8 месяцев назад

True, just leave her tf alone when she says it's over. Nothing, absolutely nothing you'd do to ever make her change her mind. If she does, then you're already a side chick or she doesn't see you the same way anymore. Just leave, else you go suffer guy!!

Фото профиля BÜKÏÑG📊
BÜKÏÑG📊8 месяцев назад

I don hear..

Фото профиля Tanna
Tanna8 месяцев назад

They will not hear

Фото профиля Nnamdi 🇺🇸
Nnamdi 🇺🇸8 месяцев назад

Lmaoo If my reply pass “okay” once a babe ask for breakup just know that she’s with my nude.

Фото профиля Biggi Of Enugu
Biggi Of Enugu8 месяцев назад

Which kind useless talk be this 😒! Women are eggs, they are babies. They need to be treated like a princess, a queen. Real men don't need this nonsense advice..

Фото профиля GABBY⚽️💶💯
GABBY⚽️💶💯8 месяцев назад

Nah why I no dey worry my sef

Похожие видео

Girls should 😂😊 take notes.
2:35

Sensitive content

Girls should 😂😊 take notes.

Mageba

133,433 просмотров • 1 год назад