Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Men should take notes 💯
33 Yorum

Men, you remain the prize. So if she ghost you then return the energy. You don't need to feel abandoned. You are the king and she should be the one craving your attention. When you keep sending her messages, she sees you as being weak. Show her she's irrelevant by being a king.

Dem no dey beg woman wey comot by herself. That’s why when a wife packs her load “by herself” out of her husband’s house without the husband sending her away. E dey hard for the man to accept her back.

Na so me I move on dey chase money....

When you’re in love, it’s not easy to leave her alone

Leave some men as you see dem.. Dem go still hide dey beg woman way no like dem.

That thing I did wey I still dey regret till today is trying to beg plead my ex., omo I no go even fit try that shit again., na vibes wey girl give me I go give her back., no be even only girl any fucking body.

That’s what a man ought to do , to chase and beg woman Why are you setting ring light to stop natural phenomenon?

So men dey double text? 😂

That’s the best way to deal with the situation. She broke up with you, don’t force it, just let it go..it’s not easy to let it go but you have to.

I have been there before , but I learnt the hard way lol , it is really tough to forget about her , when you truly loves and care about her .

I fit still chase you to break your heart. The game is the game. Na who dey love dem dey hurt.

Tbh, I find this very helpful. Cuz I’m actually in that situation right now

Na unah sabi ooh... I no the leave her oo... when she been the enter, she no knw say na cult she join, them the comot for cult?

Beg woman because she leave me ? Hah, me ??

I dey always tell Myself this things say women wey love you nor go stress you,the girl wey you dey beg for her to reply you dey beg another guy to reply her own texts dey even call the guy join and you go dey hear dey cry say woman nor reply you or delay to reply,I don Sabi dem🙌

Okay , you no suppose talk we already know what to do 😂🤣

Aswear I wish I said "okay" and move on. But we learn every day Sha.

She need not to talk. We know what to do.

Na only broke man dey beg woman if then break up

Seriously. I hope they listen. Relationship no need stress at all

Love is not a jungle

Next thing you will hear from me whenever you said you’re done is either OK or NO PROBLEM NOW

Every guy needs to learn this thing. You cannot be going back to beg someone that doesn’t rate you- ghost her and Move TF on. The world is filled with billions of other beautiful women.

This advice is good but for clarity. If it's your fault, let's say you cheated and she found out and you know for sure that she is a good person, bro, chase her but if you did nothing and she decides to go, then let her go.

The first 30seconds is very important, your also saving your mental health

I no fit beg woman with pure intentions in my heart. Once you don open mouth break up e don be. Me coming to beg u na to chop and chop. Nothing fit serious again

Still on it now... don't like women... just doing my own

True, just leave her tf alone when she says it's over. Nothing, absolutely nothing you'd do to ever make her change her mind. If she does, then you're already a side chick or she doesn't see you the same way anymore. Just leave, else you go suffer guy!!

I don hear..

They will not hear

Lmaoo If my reply pass “okay” once a babe ask for breakup just know that she’s with my nude.

Which kind useless talk be this 😒! Women are eggs, they are babies. They need to be treated like a princess, a queen. Real men don't need this nonsense advice..

Nah why I no dey worry my sef
