Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Men weakness and women weakness in one package, Watch and bookmark ‼️
21,821 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

That eye roll, emotional damage. 🤣🤣🤣🤣🤣

With her two left eyes; who even Dey make out with that one 😭🤣

It is nlt the worst thing oh.... A certain girl tried that with me on 2 occasions... Guess who i blocked that has been trying to reach me with different numbers for over a year now.. The same girl Lmao As a manz do not operate with a scarcity mindset..

Lol no be for me i no dey even arrange anything ba men wey dey take things before you arrive i dey pity pass

Blood of Jesus 😂😂..: men no Dey play this period oo.. make all this girls know this and know peace.

"Men are problem solvers and the moment you become a problem, they solve you"......that line is goated 🙌

Make i no talk first

Dawadawa for Dawadawa E no get where E reach

Nothing funny me pass that eyes wey change 😂😂

Was the eye necessary?

Me i personally wicked die. Dem never understand

With her eyes wey one wey Dey look sokoto the other one Dey look calabar … rubbish

😂😂

Where she dey look self ?

Trust me nobody invite that girl

😅😅GBAs gbos

🤣🤣🤣🤣🤣

Wicked man 😂😂😂

This one na Aura for Aura bro see that eye

Problem dey for this internet ooooh. The Internet will for ever remain undefeated 😭

I can do this on God

The wey him take do that eye…

Some men wicked oh, no be cap.

@chidowrld Brrrr 😂😂😂😂

Oh so na the lady he dey imitate I think say na so him eye dey oo

I swear they yakpa …. Na women weak pass men! I swear

Una Dey take this social media something too serious o!!!

I WILL FOREVER RESPECT TALIBANS IDEAS FOR WOMEN SEE AS SHE OPEN MOUTH WAAAA!!!

eran 😂

😂😂😂😂

I won’t prepare for anything… Till I hear I’m almost at your street

She go commit suicide

No be lie

Gbam 👊🏼

@nzekwevalentin2 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Aunty knows Men weakness watch till end 🥵🍩
Bruce Wayne
148,461 görüntüleme • 1 ay önce
Sensitive content
Men do this on purpose and it’s our weakness🥺
LOLA🦋💙
26,529 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
Pov - weakness of women ✨️👀
Rupesh
34,962 görüntüleme • 8 ay önce
