Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mentally, I’m still here 🙂↔️❤️
26,526 Aufrufe • vor 15 Tagen •via X (Twitter)
52 Kommentare

E just dey waste hin time that day but e no actually mean sha you can still sing to millions of people who doesn't know your song its just the way you organize the performance

Na so

Shey na upcoming dey perform ni? 😭😂

Upcoming keh 😭

You no see as them dey look am like mumu 😂😭

They just dey look am like fool.😂😂😂

He funny gan😂😂😂

Portable will do better

Portable is bigger than him

No cap

That’s how you sell yourself bro You perform to people that don’t know you

Na global artist na 😂

U sha no wan leave global Artist Epon 😂

leave am ke😂

@Sammy2664172595 As your papa no see engagement again nah seyi you wan use find am now olofo nah NSNV wey they reply your comment I blame

@Sammy2664172595 dvllard

U lyk wahala lol 😂

I no like peace seh😂

Wetin you Dey cook😂😂😂

mentally I’m still there 😂

@AyeniYusuf 🥶🥶🥶😭

Me to my followers in short 😂😂

Same venue when they played Asake bro😂😂

yess😂😂

@seyi_vibez take your flowers 🌹 man you too much 💞

Some people are dancing among the crowds. It’s not he’s fault they don’t understand Yoruba. You can see people with their phones up if you look am well.

Rage bait?😂

lol seyi gba what a guy 😂

a guy indeed 😂

Lol

@it_coded_paid I give u 5mins to take this down asap

@it_coded_paid mumu

Una too wicked for this app😭

Gemini na crazy person 😂

😂😂😂

@heislnr_ Oh oh oh oh oh noooo 😭😭

And thats his biggest song 🤣🤣🤣🤣throw 😔

Lmao

Guy why you dey choose violence 😂

Werey useless gan😂😂😂

Safe to say We forgot you in 2023 Mann 🙂↔️.

Afro herbalist

@UrfavBoyq why you Dey run from this tweet 😭😭

you no well 😭😭😂

😂😂

See as everywhere Dey echo like my guy parlor

😭😭😭

😂

This one Dey fool himself 😭😂😂

Who open gate for this man sef lol 🤣

Guyyyy😂😂😂😂😂😂

😂
