Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
merlin and Morgana😂😂
76,072 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 54

i dey pray everyday make God kill all of us at once

Abeg ooo I still wan drop my merlin and morgana prt2😂

fb

Fire nation vs water nation

Baba be like, bro even u sef nah mumu?🤣🤣

Even Jesus no do like this when him raise Lazarus from the death o

The last Spirit benders

Nollywood live… God forgive me o I don laugh tire

I cant wait to see a government that will come and regulate this madness. Religion needs to be regulated in Nigeria before they turn the whole space into a mental asylum.

How this people wey dey behave like this dey feel?

Make una add affect for this what thing na

See better action movies

Better one oooo😂

😂😂 you just know they acting

When part 2 wan come out abeg

@CashpaidDavies Later in the day😂

Na Tonto church be this 😂

Abeg gimme location 😂

Port Harcourt

Where for PH abeg😂

Later then go tell me “it’s beyond my understanding “ 🤣🤣🤣

Gbam 😂

God bless deliverance ministries

At least them Dey gimme joy😂

Make I just believe say na drama😂
Remain doctor strange😂

omo mehn, this country na joke. 😹

Different styles 😂

Idiots

Deceiving people 😂

All these things just to milk people out of their hard earned money.

I no d like interfere or laugh at church situa,just scroll comot this world don d too sinful, so to d laugh every laugh activity self one time I see a video someone laughing a pastor that gave his member and healed him with another kidney I just say omo make we just focus on ours

Very sinful my bro😂😭

And nobody laughed?????

Gaius! You dey mock your guys 😆

No I’m not oo😂 I gave them names😭

Them really concentrate like merlin 😂😂

Like eeeeeh😂

lol nah acting joor 😂

The girl na lindiwe the sorceress

Make una leave me ohh😂😂😂

I go bring you back here😂

Mother confessor😂

@Andrechukwu14

Wetin be this 😂😂

Na Merlin ooo

Church with a lot of vibe

Like me self don tire bro😂

Meanwhile there is a guy sat close by with a broken fore-limb, he ll likely go 🏠 the way he came but there is a colossal power tussle and the winner won't/ can't help him.

lol 😂 they can’t do nothing 😂

See as pastor choke the boy.... Hmmmm.. Bedroom rehearsal😭

😂 😂 😂 😂 Make i nor talk my mind sha

But how do they manage not to laugh?

You wan cast there update?😂
