Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Message from verydarkman to all Ratels.
21,827 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
9 Yorum

I like this guy so much He know himself ❤️🔥❤️🔥

I no need money I just want justice

This video is not bad ooo but the real truth is that struggling in Nigeria and people be like make i day clean for no purpose Am not saying u should pay them but omoh e tuff People want to get something back in return Like (impact ) that shows no wasted effort

All of Una nah mumu, God know say nothing with make me clean Nigeria we people wey them dey pay still dey alive. VDM won’t and can’t manipulate me and anyone around me, if Una get sense Una go learn to hold government accountable.

Pls bro I need help

Big big lie oga na India here I dey so make una rest with fake news

The guy really tried rates for life

Make una wehdon o, clean d kwantry wella, e good but why una no compare us with better countries, which one be India abi na Nepal, we get resources and we dey richer than these countries so on a norms we pass to dey use hand dey clean gutters but anyhow sha, make una kontinuu🥲🫠

Vdm I need your help
