Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Message to my fellow brothers 🤝❤️

145,165 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля ⚡️TrendWire247
⚡️TrendWire2471 месяц назад

Pocolee is too free with girls and he forget say no be every girl go like am and na watin he sabi chop wan killl am like this .

Фото профиля Daminii
Daminii1 месяц назад

No be lie,meet girls wa go comot belle cos them get career wa dem da chase😹

Фото профиля Tha Carter
Tha Carter1 месяц назад

I said this shit yesterday, mingling with girls who has nothing to lose us dangerous, no name or reputation to protect, those kind of babes will drag you to the pit of hell,mud, gutter. People wey dey set camera dey shake yansh for the whole world? They don't care about shame

Фото профиля Temmy
Temmy1 месяц назад

This guy Dey talk sense , you be real guy

Фото профиля OLAWEALTH70
OLAWEALTH701 месяц назад

I don see like over 50 comments no single one from a lady that gender nah bastard I swear

Фото профиля easy b
easy b1 месяц назад

You're too real bro na God go bless you for me

Фото профиля ford🪐
ford🪐1 месяц назад

abo oro lon so fun omoluabi

Фото профиля Oyekunle Abiodun
Oyekunle Abiodun1 месяц назад

No matter how smart and caution you are my brother you can still enter women bandages the best thing nah to find good woman I mean better good woman to marry even if e no up to your standard as long as she be good woman and come from a good family her parent dey good terms

Фото профиля Miguel
Miguel1 месяц назад

After he drop fear woman he refused to fear woman

Фото профиля Olayinka
Olayinka1 месяц назад

Middle man olosho🤣🤣🤣

Фото профиля AdeRemy⭐👑
AdeRemy⭐👑1 месяц назад

Some girls sef get Foundational spirit, and once you've crossed them, you've attached more demon to yourself, more struggles, Some men are actually fighting unseen battles they know nothing about, let's keep sexual discipline real, you no be weak man

Фото профиля DAMi
DAMi1 месяц назад

I like that word be sexually disciplined it’s very important…

Фото профиля Samuel Johnson
Samuel Johnson1 месяц назад

M. K. O. YOU NO GO FALL... ASE 🙏🙏🙏

Фото профиля 爪丨几ÐΞÐ
爪丨几ÐΞÐ1 месяц назад

Sheybi I Dey tell ppl say the girl na only fan e pain me say I don delete her page that time about 3month ago wey manlikepharaoh get issue with her for TikTok I con Dey pity the girl uk Nigerian girls are the worst for this life Dey are just a slut,free use cum dumpster chai 🤧

Фото профиля victorious divine
victorious divine1 месяц назад

Women have a lot to lose

Фото профиля BATIFEORI 10
BATIFEORI 101 месяц назад

Na women carrier I fear pass 😹😹😹

Фото профиля Eye Bee
Eye Bee1 месяц назад

✅

Фото профиля Oluwatimileyin
Oluwatimileyin1 месяц назад

@Adekunle_CFC Pure facts.

Фото профиля BankMoney🏦💵
BankMoney🏦💵1 месяц назад

Kirikiri jò soapy 😭😭😂🤲

Фото профиля ✨Ùñdïśpütëd 🤴™️ 👽🗣️
✨Ùñdïśpütëd 🤴™️ 👽🗣️1 месяц назад

Very real! 📌

Фото профиля Klichi
Klichi1 месяц назад

Genuine leather

Фото профиля Rearlyseen
Rearlyseen1 месяц назад

Dey play, nah normal scope for girls abroad, even football players Dey enter the scope no matter how you wan run am

Фото профиля 4Ever_Toxic
4Ever_Toxic1 месяц назад

I too like you ajeh how you dey take get all this advise wey make sense like this 🤔

Фото профиля heefeoluwah
heefeoluwah1 месяц назад

You too much bruh nice word

Фото профиля 👑
👑1 месяц назад

💔💔😂😂😂

Фото профиля TemiTek
TemiTek1 месяц назад

Facts 💯

Фото профиля Clef the unknown designer
Clef the unknown designer1 месяц назад

This fvckist @dicey_armaney Shey u never learn? I pray for your soul err day 😭

Фото профиля Hezzy Tussh
Hezzy Tussh1 месяц назад

Be like say you sabi everything bro

Фото профиля GODISREAL
GODISREAL1 месяц назад

You too get sense boboyi🤍

Фото профиля OlagKolawole
OlagKolawole1 месяц назад

Where is pocolee thou?? Abeg make them free am ooo

Фото профиля Ayodele Adekunle
Ayodele Adekunle1 месяц назад

✊✊

Фото профиля sodiq
sodiq1 месяц назад

Na the problem of some of our guys being this. Ones they start making money the next thing instead of applying discipline and move with women that align with there goals u no go se them there. Na to de go move with vibes girls now see the results. We go all learn sha

Фото профиля Farouq🥷🏻
Farouq🥷🏻1 месяц назад

Real shiit

Фото профиля APOTIOLA AYOMIDE
APOTIOLA AYOMIDE1 месяц назад

They will not hear, being alone is not a bad thing until every guys operate on this truth.

Похожие видео