Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Message to VDM
32,969 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Social media and fake activism have given people like this guy an inflated sense of importance and the audacity to come online acting like critics. The same guy who can’t even afford to rent an apartment without asking people for assistance now has the nerve to lecture others and announce that he’s disappointed. 😂 The irony is unbelievable. Some people mistake the attention they get online for actual credibility. 🤦♂️

₦250 million for China-standard project,without borrowing billions from World Bank.abeg,use water rinse your mouth,gargle am well,spit out dat nonsense wey u talk!🙄 Social media monetisation don turn some of una to agbaya. Once una see small engagement,common sense go log out.

Oh I see, I just remembered that you’re the most foolish person in 2025 and this is 2026 believe me if you continue like this, you will still end up being the most foolish human being in 2026, and please don’t tell me you still want the title for the second time⁉️

Seriously I think you're not 100% medically okay, you need to visit the nearest hospital or YABA LEFT for a proper treatment has fast as possible…….‼️

I see all the curses in the comment section Hypocrisy go finish Nigerians When VDM came for pastors, You all were comparing the state of Nigeria to china Now they dan do am back for VDM Nobody fit explain You dan result to curses 😂😂😂 Okay…

He no go better for you…AJE

Shout up seaking, 250 Million fit Build Chinese school 😜. See as u mumu reach, even u wey Sowore dey carry up and down weytin una don achieve for so many years of una revolution now 😀😀😆. Una no get 1 single structure at all. U no see Sowore for the drawing u fool

Ontop 250m you de expect china standard

It's like the balance of the alert don finish, 😄😔😄

And this bros na 36 years old o… remaining 4 years before you turn fuul forever. Because e be like say your brain dey transcript nonsense. Ozuor!

So dumb

God go punished VDM

Mumu

Wiseman nah you know pass 🤥💔

This boy no really get sense like that

You be foolish goat, 🐐 And nah so you go day foolish forever

Lol 😂

Clown 🤡

For 250m u want china standard? Omo

Make the vdm sleep and no wake na

For 250m?

Which one your papa use chana do in Nigeria

You don need house rent abi? oya drop your account make we donate for your tears 😂

Why people too mumu

No use this brain cross road o 🤡🤡

You be fool

@WDtalkacti31501 come oooo daddy!! 😆 🤣 😂

Bro...you can look like Thaolin whao Chan

OTI ya were

Every mumu with a camera phone in Nigeria wants to have an opinion

I think you guys called ratels are now wake😄 big up my bro✌️

A lot of the people Nigerians listen to are very stupid and senseless. Failures that camera helped their lives.

You no get sense bro

Nagode you're a proper Nigerian 💕

Mumu… untop 25m you deh expect china standard ? Shey netfund Dey clean their name for sch buildings,?
