正在加载视频...
视频加载失败
Messi to win go pay una pass Yamal ooo😄😂😂😂
25,033 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

See as God put Ronaldo fans for tight settings 😂

Messi no go talk. But yamal go too cook them 😂😂

Make Yamal win first. Bruno + Ronaldo = 0 World Cup final , 19 years old Yamal = 1 World Cup final

There’s no even hidden place for either 😆😆😆 All way na cooking 😂😂😂

Either messi wins or Yamal wins, Ronaldo fans go collect wotowoto 😁

Eyes have not seen, ear has not heard the agenda that will be pushed 🤣🤣🤣

Rolando Fc Seeing Spain vs Argentina blik take poison or gunshot Wic one u won take die,lol 😂

I just want Messi to win it

Either way, Ronaldo fans are in for a nightmare.. This case na like say Tinubu and Buhari dey contest for presidential election, whoever wins their garri go swell...

Nah Yamal go first cook dem… 😆 No place for the wicked.

Ronaldo nah 0 World Cup semi Final 😹

Oga nothing concern you... All na Barcelona products

I prefer Messi to win pass yamal

That place no sweet at all🤣🤣🤣

Make dem focus seh

Sad truth 😂😂😂

No be lie.... Agenda must Agend 🤣🤣🤣

Either way messi win or or yamal win No peace for them 😂

Lol 🤣 wahala for Ronaldo fan base

😂 tight settings

Make Spain juss win am

Kombo watching this video 😂😂😂

😭😭😭😭 I can’t wait

Focus! Tell them!

They better pray oh..

Either way, agenda must agend 🫠

😆

🤣🤣😂

😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

E go better cuz the cooking go large if Messi win them fit cry for weeks but yamal hian e go Belike yamal done first their ram win World Cup an 18 year old I cry

Ariyibi FOCUSSS! No dey tell them. Allow!

No cast am na shuuu
